Loading video...
Video Failed to Load
RONALDO OR MESSI ๐๐
38 Comments

if na that ur abroad girl then she deserve am but if na naija babe, na this night i go block u bro

which abroad girl ๐ณ๐ณ๐ณ

๐๐๐๐

Messi is the GOAT ๐

Na Ronaldo make Messi popular but some of Una no go gree

nah you real paa

You and babe for same sentence

jesus๐

One f00l say โRonaldo no debateโ๐๐๐๐

Gnf dem wan cancel owna ohh

he say na โmy babeโ๐๐

na my babe even deserve this year ballon d or

Gnf just be Mumu Jesse say na Palmer ๐คฆโโ๏ธ๐ญ Fergie might know ball Beri carry Neymar Inside ๐คฆโโ๏ธ Shaka don fra Every body useless gan ๐ญ

@shxkxbabu Big Motun๐ @phlora10 you don master this editing thing ๐คญ

fergie being smart and gnf being stupid, nothing new.

make this egbon off that barca jersey abeg

Who be Ronaldo?๐

@WestkingBlack representing.๐โค๏ธ

@phlora10 you edited this?

@shxkxbabu @_OEJoel @Eaz_rael the first guy for this video na me right now , I don leave Messi

@shxkxbabu Wetin you just talk now๐ญ

@shxkxbabu Shaka don kee me๐ญ๐๐๐

That dog say Palmer๐ญ

@shxkxbabu Shaka ๐

The only reason why United fans picks Ronaldo over Messi is because he played for them, not because heโs better than messi

@onerandomboy_ โPalmerโ

Palmer๐๐

@shxkxbabu jesse own must difference

โMy babe??โ ๐คฎ๐คฎ๐คฎ

@kanbiswago He actually say Palmer๐ญ๐ญ๐ญ

@sukkylalu I love your drip๐ฅถโค๏ธ

@demool_a Both

@ayoRMFC find me in this video and send aza.

@_FarouqOlami badru body dey always hot. ๐ญ

See shaka ๐๐ญ

Only the mid players say anytin else aside messi

Nah Ronaldo win now

๐๐๐
Related Videos
Speed ask Zlatan Ibrahimoviฤ Messi or Ronaldo ๐๐
Speedy Updates
7,244,737 views โข 2 years ago

