正在加载视频...
视频加载失败
RONALDO OR MESSI 😂😂
38 条评论

if na that ur abroad girl then she deserve am but if na naija babe, na this night i go block u bro

which abroad girl 😳😳😳

😂😂😂😂

Messi is the GOAT 🐐

Na Ronaldo make Messi popular but some of Una no go gree

nah you real paa

You and babe for same sentence

jesus💔

One f00l say “Ronaldo no debate”😂😂😂😂

Gnf dem wan cancel owna ohh

he say na “my babe”😂😂

na my babe even deserve this year ballon d or

Gnf just be Mumu Jesse say na Palmer 🤦♂️😭 Fergie might know ball Beri carry Neymar Inside 🤦♂️ Shaka don fra Every body useless gan 😭

@shxkxbabu Big Motun😝 @phlora10 you don master this editing thing 🤭

fergie being smart and gnf being stupid, nothing new.

make this egbon off that barca jersey abeg

Who be Ronaldo?🙂

@WestkingBlack representing.😂❤️

@phlora10 you edited this?

@shxkxbabu @_OEJoel @Eaz_rael the first guy for this video na me right now , I don leave Messi

@shxkxbabu Wetin you just talk now😭

@shxkxbabu Shaka don kee me😭😂😂😂

That dog say Palmer😭

@shxkxbabu Shaka 😂

The only reason why United fans picks Ronaldo over Messi is because he played for them, not because he’s better than messi

@onerandomboy_ ‘Palmer’

Palmer😂😂

@shxkxbabu jesse own must difference

“My babe??” 🤮🤮🤮

@kanbiswago He actually say Palmer😭😭😭

@sukkylalu I love your drip🥶❤️

@demool_a Both

@ayoRMFC find me in this video and send aza.

@_FarouqOlami badru body dey always hot. 😭

See shaka 😂😭

Only the mid players say anytin else aside messi

Nah Ronaldo win now

😂😂😂
相关视频
The compared this beast to Messi 😂😂😂 40y/o Cristiano Ronaldo
BRUNO FERNANDES COUSIN
15,047 次观看 • 8 个月前

