Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ronaldo Stan’s how will you defend this guy?
31 Yorum

Defend keh? When Dem no be cubarsi 😂

See ur dirty mouth Do you know why he left shut ur ass mf

Sha Dey calm down bro 🥱we fit bring down ur acct ooo if unno Dey careful

God punish your papa Na ur papa de rob Nor be our Messi

Messi is not just anybody my bro Face your Ronaldo thank you 😒

Even Tinubu supporter Dey tell Ronaldo to know when to leave the stage

This football content creation of a thing don make people dey talk rubbish because of likes and views

U just open mouth dey talk rubbish

Anyhow it needs to be defended

Una go just open mouth dae yab nonsense with ur big head mugu

Bloke is literally tarnishing his reputation everywhere he’s rated very high. Firstly man utd now Portugal Juventus and Madrid don’t even rate him that much and Al Nassr is not even relevant 🤦🏼♂️😂😂

I for swear for you but I just remember say you self just wan yap, give this man his flowers and shut your shit

Crying

Just stfu bro

Zero World Cup Ronaldo....this one burst my head

You are such a great coward 😂

You be wan mention my boy Lamine Yamal😁

Content creator dey insults who get money pasd e generation, yoy never even reach the level of content creator na tiktoker you be wetin carry you come here yeye fowl, see nose like ogoro own

Omo agbero mumu 🤣🤣🤣

Stfu

You see you ehn you be fool all homeland 😂😂😂

😂😂😂😂

😂😂

All these things because of one clip wey fabrizio post from one week ago

I love the fact he left I they pray for Ronaldo retirement from Portugal like mad 😂 make I still they support Portugal for 2026?

Boda wasiu go soon set camera with piers Morgan 🤣🤣🤣

Omo I don tire

Werey say asuu😂😂😂

He Dey vex say them get result without am

E no gbon at all!

You clearly posted that "I will tell you the truth soon" but you won't wait for his opinion?
Benzer Videolar
Sensitive content
fuck missy katseye IS six Fuck ot5 Stan’s Fuck solo Stan’s FUCK ALL YOU ALL
mya
24,052 görüntüleme • 6 ay önce

