正在加载视频...
视频加载失败
Ronaldo’s Dream is Messi’s Reality #worldcup
33 条评论

Valverde son dey sit-down untop the entire Barcelona squad dream😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Very true 😅

Pessi will never reach these heights

We are a million step ahead of them. Let them keep dreaming 🤣🤣

Dem go soon say world cup don loose credibility😅😅

This is wild btw😂😂😭

Omo I never see anybody wey mumu pass you, see as u de reason at ur age man

Messi's dream is Ronaldo's reality Make try 940 goals

You no fit use Messi farm engagement like Ronaldo that one na constant, so I no go too blame you, u seff na hustler na watin you go chop you day find, so continue 😂🤡

If you never talk about Ronaldo your body nonday calm no worry once them don retire I go see wetin you go day use farm engagement 🤡

Since dem paste you 4-1 you never stop crying 😹

Omoh I no just know the kain brain wey you get you wan day comapare Argentina with Portugal 😤🤦🏼♂️

Try and don't talk about CR7 on your page for a week I wan check something 😂

Lol 😂 u funny Messi dream of it too before he later won it so anything fit sup and mind u World Cup depend on your national team squad u can’t compare Argentina with Portugal squad then

The dream differs because Ronaldo winning the World Cup with Portugal will be Portugal's first ever World Cup, unlike Messi winning it with Argentina, who has won it twice before messi

You just can't get Ronaldo's name outter your mouth 🤦

He also said he wanted to have the most Ballon dors in history in 2019 but we know how that ended

Even you are dreaming of Nigeria qualifying for the world cup Talk more of winning it Brother it is everyone dream So calm down

Argentina has won 2 World cups before messi won 1 portugal 🇵🇹 has never won the world cup fact check please before ranting

This fat n*gga smells so bad🤢🤢

Oya kombo, ronaldo to win world cup 2026 or tinubu to win election 2027. Pick one😂😂

Funny thing is even if Portugal wins the world cup..... Ronaldo can never be the best player of the tournament.

You can’t do any content for 2days straight without mentioning his name and shading him. This man is the source of your livelihood. Appreciate him

Oga shut it joor Just de talk like Market woman

Kombo is a typical Barcelona fan. Supports Pep and Arsenal. Pure culer 💙❤️

Na Kombo fit Ronaldo fans😂😂😂

As Ronaldo dey find World Cup,, zlatan no go kill me 🤣

Ronaldo too wise…. E dey eye the World Cup and still eyeing 1000 goals… 😂

He will win it fuck off

E be like say that Sevilla 4-1 still dey pain you…

Kombo wan kill ororo fans😂

U guy Omo why did u hate Ronaldo like that …. That guy has succeeded in 4 leagues

Ronaldo don set himself up buh e sure me dieeee say baba shaa go stl change mouth after WC Quarter finals😂 Baba no dey everly stick with one thing😂
相关视频
Messi’s 1st career free kick VS Cristiano Ronaldo’s 1st career free kick
KALYJAY
1,526,618 次观看 • 2 个月前
I’m Back… MESSI’s achievements is a dream for Ronaldo #messi #mls #leaguescup
KOMBO™
38,499 次观看 • 1 年前
