Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Root of all evil drops on Thursday ‼️
46,820 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Drop money today fess, make I buy JBL

@abazwhyllzz Muller

@gemininiiii Boy muller i never see God abeg video watch na, E no dey your YouTube page

Mr Muller FT Mr Money 🔥🔥

@its_boymuller please feature @joysucex_

@abazwhyllzz Omo na lie o omo to sun toh ra orun le gbope, it depend on kind work u dey do sha 😳😂

Muller I day wit you since funny muller ! Ride on and please rise someone too !

Root of all evil where you at, I dey find you

@abazwhyllzz You no even wan make we rest

@Olamide remix please

Muller na you get this season Rain 🌧️ don fall. Keep giving us back to back Idan mi

I don lost my Earpod! 😩🤦

Root of all evil Iwoda

@abazwhyllzz Don’t add more tattoos o.

E tap. Na me go first stream am

@abazwhyllzz Wait make Mr. Money jump on this nah

U wey no go last

Sherifuuu

Pray for grace no be by who they sweat

@abazwhyllzz Boy muller🔥

ROAE!!!!🔥

@abazwhyllzz We dey support fully 🔥 Thursday go loud ‼️”

L0w-budg£t agake 😂 afro rewarm Clarity of mind by dammy krane 🔥 hits with versatility

Para boy😁

Proper jam 🔥🔥

Real talent here

Bruh you sharp 🔥❤️

@abazwhyllzz Gbedu 😁

Streaming 👏

I sleep,I snore and I still collect👀👌
Benzer Videolar
Sensitive content
Poverty is the root of all evil 😭🔞
Kgoshi Ya Lebowa
38,721 görüntüleme • 8 ay önce
