Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Round one between Carter Efe and Speed Darlington 😂😂😂😂
353,361 просмотров • 19 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

See who wan fight burna boy 🤦🏿♂️🤣🤣

See weytin this Carter sef dey throw wey he dey call punch 😂😂😂

Wattin be this abeg

@Bigjuwon01 Commentator say “what was speed Darlington training camp like”😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭

Speed is just here for the money

Ref is laughing 🤣 like what type of fight is this

Rubish.... this is disgraceful and a disrespect to the sport.. The ref doesn't even know the rules

Carter just dey mend am 😂😂😂

This is content I think 🤣🤣🤣

Speed no see one punch throw😂😂😂

Akpi too useless 😁😭

This stuff na just acting….abeg make them go sit down..

See speed belle guy🤣

Justice for akpi ooooo 😂😂😂😂

@Bigjuwon01 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

😁😁😁

abeg Weytin Akpi dey do 😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

Speed hand no dey work no😭😭😂😂

This one na cruise no be fight 😂

You Dey talk about ref you self no go laugh …see tortoise pose lol

So I dey miss a lot Thank GOD I no sleep ooo

See two stupid adult kids

Nah nonsense be this abeg

Omoh, network wan kee me 😭😭

😂😂😂

This speed guy is a fool ooo Just Wtf 😒 is he doing

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Hahahah 😭😭😭😭😭😭😭😭

What is speed doing 😆 🤣 😂

What is Speed D.doing. He was practically covering his face, no effort to even punch. He is making it look boring to watch.

Which kind mumu thing be this nau
Похожие видео
Between Victor Osimhen,Carter Efe and Kolu😂😂😭 Kolu no well😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
43,497 просмотров • 2 месяцев назад

