Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Rubi na lagos girl now 😌🇳🇬

2,681,355 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Toyé profil fotoğrafı
Toyé1 yıl önce

Go listen to Faaji Jackson off the “Wahala in Paradise” EP

Carazon profil fotoğrafı
Carazon1 yıl önce

@RubiRose The social distance is way too much like say you carry shit for body😭😭😭

Toyé profil fotoğrafı
Toyé1 yıl önce

@RubiRose I been wan Dey demure 😔

Yemi of Manchester🔰 profil fotoğrafı
Yemi of Manchester🔰1 yıl önce

@RubiRose You no pay for touching ?😂

underated ☻︎ percy🧌⁠.⁠*⁠・⁠。゚ profil fotoğrafı
underated ☻︎ percy🧌⁠.⁠*⁠・⁠。゚1 yıl önce

@RubiRose you turn video vixen for your own video😭

Nnamdi 🦅 profil fotoğrafı
Nnamdi 🦅1 yıl önce

@RubiRose Ogun go fesss burn lasu gate

Green MD🍏 profil fotoğrafı
Green MD🍏1 yıl önce

@RubiRose Why she give you space like say you get covid?

Cleverly 💐 profil fotoğrafı
Cleverly 💐1 yıl önce

@RubiRose Not related but them no born the guy well make he near am 😂😂. Bro it’s not 2020, no need for social distancing 😭😭

RICHEEY profil fotoğrafı
RICHEEY1 yıl önce

@RubiRose Every celebrity wan use Nigeria chase clout. Watin dem dey see wey we no dey ever see?

Carsblogger (Babaayo) profil fotoğrafı
Carsblogger (Babaayo)1 yıl önce

@RubiRose Your connection strong oh, na Wetin I Dey pray for be this, werey palm her nah

Benzer Videolar