ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Run come fast fast before the snap go finish ๐๐
42 ๆก่ฏ่ฎบ

@mosesabichele2 No worry, Davido loves him like mad

Juju and OBO na very big cruise combination ๐

@mosesabichele2 Na wetin Davido just love be this and this is the joy he derives being with Isreal

Imagine having all the money in the World and still be sad Can never be my fave

@mosesabichele2 Baba you see this position no easy ooo , even Elon Musk complain yesterday say money no fit buy happiness David self don try abeg

@mosesabichele2 That money don turn him brain upside down Shar

@mosesabichele2 No talk am oooo , money is a spirit and can turn anyone Man has been rich from birth ooo so it could still be the way he has been from childhood

@mosesabichele2 Na him go make person take say money no day bring happiness Abi how him take talk am. Him don taste poverty before?

@mosesabichele2 E get some situation wey money no fit solve sha Imagine even billionaires saying money cannot buy happiness then just know its really deep

@mosesabichele2 ๐

๐๐

@mosesabichele2 Israel too mumu

So make he no happy again Anybody wey mumu ass again suppose get Guinness

@mosesabichele2 This one far from happiness

@mosesabichele2 If your father see Davido, he go act foolish pass Israel

@mosesabichele2 Na so ur papa foolish to born mumu like u

Una no expect Isreal to gate Davido with the kind lovely personality wey OBO get nau haba ๐๐

@mosesabichele2 I fit tell you say David trust this guy pass any other person for he camp and thatโs what being loyal brings Donโt joke with loyalty

@mosesabichele2 Old good times

I wan de Davido circle ๐ญ๐ญ

@mosesabichele2 E go too sweet ehh

@mosesabichele2 If girls vex for this video, I understand But Boys??? Haba Una Dey talk like say Una no sabi how boy and boy friendship Dey

@mosesabichele2 Guy leave the wealth and monetary levels being with Davido alone nah enough daily source of happiness

@mosesabichele2 Nor be DAVIDO be this ???

@mosesabichele2 This video is always cracking me up . Israel en ๐คฃ

@mosesabichele2 ๐๐๐davido nah werey

@mosesabichele2 U don enter banana island b4 or u get friend wey dey stay there? If u like no run go b4 d snap finish ๐

@mosesabichele2 Juju cracks me up!๐๐

@mosesabichele2 Isreal is still better than dj tunez ๐

@mosesabichele2 I too love this guy ๐

@mosesabichele2 Davido no Dey disappoint ๐

@mosesabichele2 i hope david doesnโt lose his childish side๐คฃ๐คฃ

@mosesabichele2 Davido said youโre a fool

@mosesabichele2 House boy ๐๐ ๐ see the way poor man dey run

@mosesabichele2 Wizkid would never treat anyone in his circle this way even as a joke.

@mosesabichele2 Awww๐ I love themm

@mosesabichele2 Every King has a Joker.๐

@mosesabichele2 โ you are a fool โ and the mf is ainโt bothered ๐ ๐ญ๐ญ

@mosesabichele2 Anything wey una do na the best..30BG for life

@mosesabichele2 "you are a fool!!!"๐ญ๐

@mosesabichele2 ๐ฉ๐๐๐

@mosesabichele2 Chai. and na person papa ooo
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
When you FINISH too fast๐คฆ๐พโโ๏ธ๐
Tra Rags
1,248,711 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ

