Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Run first before you ask any questions 🤣😭
294,573 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

TheSilentHunter2 yıl önce
Even if I didn’t sleep with the woman’s husband, I’ll still run

GIDI2 yıl önce
@deslilym She took off!

Dr Farouk2 yıl önce
Why bike man dey leave bike now 😂😂😂

GIDI2 yıl önce
To waste like 30 seconds start bike no wise 😅

Trends Obi Viral2 yıl önce
Why Africans Have Trust Issues 😳

Ibukun2 yıl önce
Even bike man wey no sabi wetin dey happen run. Bit that anty dey run o. Eeeih

Goddy2 yıl önce
This is assault, these skit makers need to know. She can sustain an action for assault in court and get damages

®️ey 👑2 yıl önce
nothing you fit tell m me this girl represents her school for inter school race 🤣😂😂

Next Door Engr. ⛑️🦺👷2 yıl önce
Run first before them pour you acid.

OMO JAGABAN🇳🇬2 yıl önce
Okada man wey for help her sef don run. His leg faster than okada?🤣🤣🤣
Benzer Videolar
0:32
Sensitive content
10 questions to ask a man before you take his soul 🥹
Funnyassjenise
3,969,739 görüntüleme • 3 yıl önce
