Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
RUTH 🇨🇦 For Educational purposes only please don’t try this at home, make them no Come arrest the country in general o!
25,693 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

RUTH 🇨🇦vor 1 Jahr
Yahoo boys wan kpai us.

Goodluck Samuel Egbe🐬vor 1 Jahr
@it_Rutie No where to run to, no need to disappear, the guy na Fool, why will you use exchange to receive that kind money? , waiting do meta mask or trusts wallet, Wen dey decentralised?

Ben Ja Min💸🇳🇬vor 1 Jahr
@it_Rutie So you mean say you sabi scam pass am?

Flashmobvor 1 Jahr
@it_Rutie And this Lagos guy na middle man o The main scammer for the Abuja 😂

Ben Ja Min💸🇳🇬vor 1 Jahr
@it_Rutie Ehen? You sabi am?

Dandy Ebukavor 1 Jahr
@it_Rutie Smart guy but na little mistake

Olánrewájúvor 1 Jahr
@it_Rutie He made Hush puppi proud 🥹

bright lekiavor 1 Jahr
@it_Rutie Even Tinubu go da wonder were this boys dem da get this update from🥲😹😹

Ben Ja Min💸🇳🇬vor 1 Jahr
@it_Rutie 😂 mad gan

Martha Bilkisvor 1 Jahr
@it_Rutie Monkeys, always worshipping a white man

ELON TRUMPvor 1 Jahr
@it_Rutie Na one of Efcc guy be that person that scam trump 😂😂
