正在加载视频...
视频加载失败
Sabinus and his son😂
80,772 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

Make this boy No kpai Sabinus one day o😂😂😂

😭😭😭

Finally, i can see the boy’s resemblance in that woman. Na that woman born Emma

If I see pikin wey I born I go know

@esam_baba1 Be like POs don pass source of income for this country ooo

Na this boy go Las Las kpai sabinwa.. 😹

😂😂

🤣🤣🤣

The small one get tall sense but the tall one get short sense 😂😂

@Dhavidote Na that woman born this Emma, nothing anybody wan tell me

@niff_wizzy Do DNA 😂😂

Sabinus na werey 🤣🤣🤣

This one na your blood confirm 😂🤣 No DNA needed 😜😂

That him pikin na PRO MAX 🤣🤣🤣

Funny thing I bin Dey send this boy go message around 2021

Try do DNA😆

Sabinus is funny no doubt but my money go still fall out😂😂

@ChibuzoJayjay Crocodile or ?

God abeg 😂😂

Is it flour you people calling floor😂😂😂

Come and take much as you can

This boy na idiot 😂😂😂❤️

Too good

This one no be my blood ooh lol

Sabinus really fvck up true true, why he go give only bread? 🤣

Make e reach house first, e go chop better beating 😂

Bonjuu bread nah just Porthacourt bread

These people won't stop to amuse me 😂

🤣🤣🤣

😂😂😂

@EtukIniobong1 Sabinus don hack this skit thing finish.

😂😂😂

Hello friends! Check out my latest video!!

She looks so much like Sabinus
