Sabinus don go enter gbese 😂😭
68,114 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
26 条评论

E get any of Sabinus skit wey he no enter gbege?

Werey say e carry explanation come

Sabinus always gets into trouble 😂😂

Una no make us come trust the send wave na atleast una for do am make we see first then later una no go do the payment to her

Have you tried it out??

Yes very well my cousins use it all the time time send me money down here

Is a man you are holding

✅

This guy na werey 😂😹

Sendwave na legit 💯.

Sabinus and gbese 5&6 as usual

E say e carry explanation come 🤣🤣🤣🤣

So useless Sandwave cannot send and transfer money from here in Australia. Is of no use for me

I no say she go wave am slap

E say na it’s a man ur holding 😂

Hello friends! Check out my latest video!!

😂

😂😁

Sabinus na idiot😂

Je gbese lor

LOL....Sabinus can never get seŋses🤣🤣🤣🤣

E no dey ever hard this woman to tough handle sabinus aswear 😂

😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂.....

The woman go sound wave you better slap soon 😂😂

Na Ole them be. I am not going to use anything than LemFi. Others are not trusted
