Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sabinus don start barber work😂
10 Yorum

Teekay1 yıl önce
Na the work wey he use his early life learn be that ....allow him😭😹

DAMI FOREIGN🥶1 yıl önce
😂😂

Jahno.Dev 𝕏1 yıl önce
This man ehhh.....

buzor 🌴1 yıl önce
sabinus no go kee me 😂

starlove iz badable1 yıl önce
No work that guy never do

DAMI FOREIGN🥶1 yıl önce
Over sabi Dey worry am

k!dney of Ayo 🫁🦅1 yıl önce
Dy guy don enter Wahala likee dis

Lasswell1 yıl önce
This man no fit dey beat him wife he too funny 🤣🤣🏌🏼

Ade kun Le🌴1 yıl önce
Normal normal sabinus no normal 😂

wale1 yıl önce
@DiabloChaze See as he dey concentrate like say e sabi 🤣
