Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sabinus don teach Funny Emma business😂💔
168,740 görüntüleme • 14 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

If person talk say this is rubbish now una go say person dey hate on small pikin

When I dey this age shyness wan kill me

I forced myself to laugh 😭

This is supposed to be funny?

This one na investor vibes oo 😂

This one too na content lol

😂😂😂 That slap ehn

Investor vibe 😂

Fame go do am view once soon

🛑🛑🛑see as him resemble Wike

The fact that Nigeria has a current PRESIDENT BOLA AHMED TINUBU @officialABAT that was a CONVICTED HEROINE TRAFFICKER and who is still currently PAYING millions of dollars to the USA justice department just to prevent the full details of his identity & his drug dealing case to be made available to the public should be a shameful & concerning thing to all well meaning Nigerians around the world, this character doesn’t represent us as a people, Tinubu is nothing but a CRIMINAL, come 2027, TINUBU MUST GO!

@seyikanbai This one dn Dey dress like nyesom wike😂

😂😂💔

😂😂😂

@DurkioWiz Watin be this again lol abegi make you na pack go one side .

Make them give this boy home lesson teacher

A slap before that slap was due😁😁

😂

😭😂😂😂

Sabinus ehn😂

@Enugo11 Why Una Dey laff Abi na another video I watched

😂😂😂

Which kind rubbish be this

The comments funny pass the video

This boy is going places.😊😊

Make una dey warn person before person waste data nah

That confidential document is very important

I still dey wait for part 2 of the video..maybe na that one go make me laugh

WTF is this ?

He is a business empire 😂🤝

sharp. i like this update

@seyikanbai Jesus i just waste my data

Business empire Oh chim.

Phone big pass Emma

Emma Oni gbese
Benzer Videolar
Sensitive content
Sabinus don go date Cultist Girlfriend 😂💔😭
Awesome
81,536 görüntüleme • 2 ay önce
