Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sabinus mumu no fit end ๐๐
231,681 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
11 Kommentare

Victor odoemenaโ๏ธ๐ฆ
vor 1 Jahr
Which phone ๐ your mama use pick the call ehn Sabinus

Sensibovor 1 Jahr
๐ท A tough day in the jungleโhow does this sloth overcome it? The twist you didnโt see coming

Ifedivor 1 Jahr
As him no see civilians, he go see military

TheChosenOnevor 1 Jahr
U called mummy on phone wey no Dey am and she still answer? ๐๐๐

Beautyvor 1 Jahr
Hahaha ๐ this guy will not kill me ๐

RuFF4Zvor 1 Jahr
Gun to your head a comedian to make you laugh in 1mins call Sabinus. The guy too good ๐

AmeboXpressvor 1 Jahr
Sabinus is the GOAT of comedy

Crypt Topiavor 1 Jahr
sabiwam too sabi jor, em just dey give me joy every time

OTvor 1 Jahr
Hin too mumu like Abazz

๐ด๐๐ป๐๐๐๐ ๐ฐvor 1 Jahr
Too much commotion here,you call your mama for phone,and she say she no de with phone ,mad oo,you no de see people too ๐๐๐

Nonyvor 1 Jahr
So much talent displayed ๐
