正在加载视频...
视频加载失败
Sabinus ooo 😆😆😆
9 条评论

El-Kopik👑2 年前
Lmao 😂

Cassandra👌𝕏2 年前
But he drop 2 goals, very important

Wale Adeyemi2 年前
Odumodu just dey reason where he wan add “dägger am” for the anthem 😀

IFEOLUWA❤️🇳🇬2 年前
But wait first, wetin big kala Dey sing sef?

IRUNNIA2 年前
Odumodu don add dagger am already for anthem

Stephen_king👑🤭💫2 年前
Sabinus mumu man😂 E still made me smile, new memes loading...

CD22 年前
If e reach time to dagger now, the werey go sabi 😂

Darmee2 年前
I thought I saw Mike Tyson for a second 😭

TESLA 🔥2 年前
dem dey disgrace Nigerian publicly una dey glorify them. mumu people.
