Loading video...
Video Failed to Load
Sabinus 🤣🤣🤣🤣
537,469 views • 1 year ago •via X (Twitter)
35 Comments

😂

A very short story 😹😂

God Abeg 😂😂

You too uzeless bro 😂😂😂😂

All your mission you no Dey ever Dey successful 😂 your village people mount you well ooo

Bro no dey do like this, see how long you starve person from quality laugh

Sabinus don go Suck Seun blood 😂😂

New Meme Alert ⚠️

@carterefe__ take notes

Punters every weekend God I pray against Cut 1 today 🤲

Photo 😂😂

Which kind problem you dey always jam like this every time 🤣🤣🤣❤️

No debate again, sabinus is the funniest comedian...😂😂😂

Bu hey hey, Bu hey hey

Sabinu when you go serious for this life? 🤣

Jokes aside: You can't contract HIV by drinking an infected person's blood. Speaking from experience.

Make una tell them Sydney anko, make them leave skit for Sabinus naw😂😂😂

Sabinus bless ur twitter fans na

Me and u? Who suppose Dey shout Jesus 😂

😭😂

Winch Dey fear HIV? 😃😃

@GucciStarboi 😂😂🤣

😂😂😂 make I enter rest room first 😂🤣🤣🤣 before my consultant go talk say I don craze 😂😂

The moment 😭

Send me a romantic video Her:

🤣🤣🤣🤣 In cases like this; What to do ? Visit a nearby STANDARD hospital within 72hrs the earliest time, the better !!! Don’t mention…. Doctors and scientists are working around the clock ⏰ to produce vaccine against HIV

lol... this is the most funniest of all ur skits

😂😂😂I just knew that something will go wrong with your own blood sucking.

Sabinus 🤣🤣🤣 you still carry straw come suck HIV blood ? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Guy you too funny😂😂😂😂

Abeg nau😭😂😂😂

Do we all still find sabinus funny again? Before you comment rubbish I’m one of his fan but he need to step up

Sabinus don kill me ooooo😂😂😂😂😂

When you go get sense 😂😭

POV: From Grace to Grass!😂
