Loading video...
Video Failed to Load
Sabinus๐๐๐คฃ
31 Comments

Sabinus no fit get sense to learn lesson for this life ๐๐๐ฉ

Moral lesson: Be content with what you have๐

No work wey sabinus never do ๐๐

Lmaoo ๐๐๐๐๐

Sabinus of before, No body reach am for content and comedy

The werey say ikemefuna... E big

I'm back again ๐ perere perere

Sabinus no Dey win anything ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Can we all agree that he is the funniest skit makers in Nigeria

We are not supposed to laugh. SABINUS is going through a lot.

This skit never gets old, it's wey funnier when he released it in 2023, back then when they were stealing people's p**ns in Abuja ๐๐. That was the inspiration for this skit

Nduka low key useless guyyy๐

Sabinus nor dey ever learn ๐ Wetin he for manage wetin him get ๐ฉ

Somebody get fatal accident him spectacle still dey intact

Sabinus no dey ever get sense to think before he acts ๐คฃ๐คฃ Now the tiny one he get dem don carry am go ala muo.

I honestly can't pass sebinus video I av to stop n watch coz I know he never disappoints ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nothing dey! Itโs always the red cap

Community vigilanty dey sleep on duty.

Who is that

This sabinus nah mad man ๐น๐น๐น๐น๐น๐น

๐ ๐ ๐ ๐

Why Sabinus no dey ever get luck ๐ญ๐คฃ

Ok

@SimpsonShola ๐๐๐

This guy no Dey ever miss ๐

This man and making somebody laugh always ๐๐๐

Sabinus is just too good at this comedy stuff.

She use opportunity talk wetin dey her mind ๐ ๐

Lolzzzzzz ๐๐๐๐คฃ๐คช he say nah aboki own he give am ๐๐คช๐๐คฃ๐

Good morning abazz

Heโs the best at this thing Make Una leave content for him only
