Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Sabinus😂😂🤣

107,419 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Mr Korrency K.M🇦🇷
Mr Korrency K.M🇦🇷3 месяцев назад

Sabinus no fit get sense to learn lesson for this life 😂😂😩

Фото профиля The Tired One 🖤🗡️⚕️
The Tired One 🖤🗡️⚕️3 месяцев назад

Moral lesson: Be content with what you have😂

Фото профиля Gt gadget
Gt gadget3 месяцев назад

No work wey sabinus never do 😂😂

Фото профиля Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟3 месяцев назад

Lmaoo 😂😂😂😂😂

Фото профиля Døn wHyz
Døn wHyz3 месяцев назад

Sabinus of before, No body reach am for content and comedy

Фото профиля Eminent!!🇳🇬
Eminent!!🇳🇬3 месяцев назад

The werey say ikemefuna... E big

Фото профиля 𝕐𝕌𝕄𝔼𝔼ℕ
𝕐𝕌𝕄𝔼𝔼ℕ3 месяцев назад

I'm back again 😂 perere perere

Фото профиля football banter😀
football banter😀3 месяцев назад

Sabinus no Dey win anything 🤣🤣🤣

Фото профиля Web3 OS
Web3 OS3 месяцев назад

Can we all agree that he is the funniest skit makers in Nigeria

Фото профиля Jeekota
Jeekota3 месяцев назад

We are not supposed to laugh. SABINUS is going through a lot.

Фото профиля #Practical Economist 💳💰💰
#Practical Economist 💳💰💰3 месяцев назад

This skit never gets old, it's wey funnier when he released it in 2023, back then when they were stealing people's p**ns in Abuja 😄😄. That was the inspiration for this skit

Фото профиля BIG TIM 🥷
BIG TIM 🥷3 месяцев назад

Nduka low key useless guyyy😂

Фото профиля Philose 🦭
Philose 🦭3 месяцев назад

Sabinus nor dey ever learn 😂 Wetin he for manage wetin him get 😩

Фото профиля Reliable source
Reliable source3 месяцев назад

Somebody get fatal accident him spectacle still dey intact

Фото профиля Cupid's Corner
Cupid's Corner3 месяцев назад

Sabinus no dey ever get sense to think before he acts 🤣🤣 Now the tiny one he get dem don carry am go ala muo.

Фото профиля Emmy Dembe
Emmy Dembe3 месяцев назад

I honestly can't pass sebinus video I av to stop n watch coz I know he never disappoints 🤣🤣🤣

Фото профиля Mariana-trench
Mariana-trench3 месяцев назад

Nothing dey! It’s always the red cap

Фото профиля 𝔹𝕚𝕘𝕋𝕚𝕞
𝔹𝕚𝕘𝕋𝕚𝕞3 месяцев назад

Community vigilanty dey sleep on duty.

Фото профиля Lord Zeus CFC/RM
Lord Zeus CFC/RM3 месяцев назад

Who is that

Фото профиля Don _$mart
Don _$mart3 месяцев назад

This sabinus nah mad man 😹😹😹😹😹😹

Фото профиля SALMAN👑
SALMAN👑3 месяцев назад

😂 😂 😂 😂

Фото профиля Sazee
Sazee3 месяцев назад

Why Sabinus no dey ever get luck 😭🤣

Фото профиля BazeKG
BazeKG3 месяцев назад

Ok

Фото профиля ÀGBACELEBU
ÀGBACELEBU3 месяцев назад

@SimpsonShola 😂😂😂

Фото профиля raveboyveeh
raveboyveeh3 месяцев назад

This guy no Dey ever miss 😂

Фото профиля Amadi God'stime Chimenem
Amadi God'stime Chimenem3 месяцев назад

This man and making somebody laugh always 😂😂😂

Фото профиля Mens
Mens3 месяцев назад

Sabinus is just too good at this comedy stuff.

Фото профиля CodedNurse 🩺💻
CodedNurse 🩺💻3 месяцев назад

She use opportunity talk wetin dey her mind 😅💔

Фото профиля Rollo
Rollo3 месяцев назад

Lolzzzzzz 😄😂😀🤣🤪 he say nah aboki own he give am 😂🤪😄🤣😀

Фото профиля 𝕐𝕌𝕄𝔼𝔼ℕ
𝕐𝕌𝕄𝔼𝔼ℕ3 месяцев назад

Good morning abazz

Фото профиля Temidayo🇨🇦
Temidayo🇨🇦3 месяцев назад

He’s the best at this thing Make Una leave content for him only

Похожие видео