Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sabinus😂😂🤣
31 Yorum

Sabinus no fit get sense to learn lesson for this life 😂😂😩

Moral lesson: Be content with what you have😂

No work wey sabinus never do 😂😂

Lmaoo 😂😂😂😂😂

Sabinus of before, No body reach am for content and comedy

The werey say ikemefuna... E big

I'm back again 😂 perere perere

Sabinus no Dey win anything 🤣🤣🤣

Can we all agree that he is the funniest skit makers in Nigeria

We are not supposed to laugh. SABINUS is going through a lot.

This skit never gets old, it's wey funnier when he released it in 2023, back then when they were stealing people's p**ns in Abuja 😄😄. That was the inspiration for this skit

Nduka low key useless guyyy😂

Sabinus nor dey ever learn 😂 Wetin he for manage wetin him get 😩

Somebody get fatal accident him spectacle still dey intact

Sabinus no dey ever get sense to think before he acts 🤣🤣 Now the tiny one he get dem don carry am go ala muo.

I honestly can't pass sebinus video I av to stop n watch coz I know he never disappoints 🤣🤣🤣

Nothing dey! It’s always the red cap

Community vigilanty dey sleep on duty.

Who is that

This sabinus nah mad man 😹😹😹😹😹😹

😂 😂 😂 😂

Why Sabinus no dey ever get luck 😭🤣

Ok

@SimpsonShola 😂😂😂

This guy no Dey ever miss 😂

This man and making somebody laugh always 😂😂😂

Sabinus is just too good at this comedy stuff.

She use opportunity talk wetin dey her mind 😅💔

Lolzzzzzz 😄😂😀🤣🤪 he say nah aboki own he give am 😂🤪😄🤣😀

Good morning abazz

He’s the best at this thing Make Una leave content for him only
