正在加载视频...
视频加载失败
Sabinus still carry this outfit enter UK 😂🤣
34 条评论

Sabinus no well 😂

Any body notice say the music tune even change self🤣🤣🤣

"You should be lucky I like you enough" Lines dey cry 😂😂

@Lonebo11 But at least he change the footwear 😂😂😂

And dem no carry am oo

Oh my goodness, you don take your hand do yourself,as usual 🤣🤣🤣🤣

No even dress properly

Wait o , i use my leg enter immigration office , na handicap 🤣🤣🤣🤣🤣

Original

You don go show yourself here 🤣🤣🤣

Very funny man o 😂😂

E no go carry him branding cloth enter UK ke!

Dem no green him take that shoe

But he changed his shoes…

Before the skit ends, I knew that Sabinus puts himself in a trap ! 😁

Aswer he to like this him comedy shit 😆🤣

You are going to meet your family in Nigeria tomorrow 😂😂

No time this man no dey enter wahala

@Sabinus1_ abeg drop the ticket you played on 1xbet let's see. Seeing is believing

Sabi ooooo Kai

@Mikkelly2i 😂😂😂 you’re going to meet you’re in Nigeria very soon

@realyobarnub Sabinus 😂

For skit, Sabi Nwa no dey ever succeed but for real life na Dangote business partner

Ko easy 😃😂😂

At least he changed the shoe 😂😂

😂😂😂

Sabi your mumu never do?😂

But e forget he shoe for Nigeria

Datz de brand oo

It’s called “BRANDING”

This guy 🤣😂🤣

Problem.

😂😂

Ohhh 🤣😂🤣🤣
