Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sabinus the king 😂😂😂
37,869 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Una no even allow the King settle down on the throne first🤣🤣🤣🤣🤣

@thadduesmaraj Wonder talker should enter Nollywood. I don’t know why producers never locate am. 😄😄

This guy don craze😂

He’s one funny character 😂

When this man go get sense?

@MaziEMPIRE Baba talk say him they for Lagos they suffer 😂

This guy sha🤣

He’s too good🤣

Wetin Sabi wan take rule 😂

Sabinwa Abeg naw😂😂😂

"we must learn to give peace a chance" had me in stitches😂😂😂😂😂

Who make am king😂

😂😂

Them no even let sabinus enjoy the two naked maidens first 😁😁😁

He’s never serious

Good luck Jonathan style of cowardice

Sabinus no wise😂😂

A typical example of GEJ handed Nigeria over to that useless man called Buhari and ran away

Sabi he’s never serious 😂😂😂

😂

This guy still Dey do skit?

sabinus no well

king see wetin pass pepper soup 😂🤣

Boil 3 use 3 for pepper soup 😂

My king is not the size of the man in the fight but the size of fight in the Man ahbi wey this one talk 🤣🤣🤣🤣 TF

Both of you go to the king chambers , get naked and wait for him too funny 😅😅

Sabi 😂

Sabinus no get mate oo 😂😂

I don't skip Sabinus skits 🤣💔

Get naked and wait for him

“Get naked & wait for him” was that necessary

😂😂😂

"No be everything be fight. Give peace a chance"
