Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sabinus the thief😂😭
49,104 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

I hear say investor sabinus big pass fela, shay na true?

This is content🤣🤣🤣

😂😂

This guy mumu eh 😂😂😂

Wetin POS de find inside kitchen?

Indi ara 😂😂

My job

😂😂😂

He needs to unlearn & relearn he never do freedom

Sabinus and Ls 🤝 😭😂😂💔

Sabi us can’t succeed in anything, maybe in his next life

E nur funny

😂😂😂

na who dey give sabinus these houses to use act??😭😭😭

Shey na that 1 yam go do am Make una try improve

Unna no different I follow back instantly

E Dey always cook

He no even fit thief well.😂

This guy😂😂

Nothin wey this guy Dey do successfully 😂

😅😂

He for just call me make he dey successful😂

😂😂😂😂😂😂

The way this guy dey do him face eehn E dey Crack me Pure comedian 😂

I’m still waiting for the funny part oo

Wetin POS do for inside kitchen kwa?

Sabinus and problem belike Man U and Chelsea’s

😂😂

🤭😀🤪

SEE POS.

This guy can make u laugh in one seconds 😂😂

this sabinus no fitto change gan gan 😂😂
