Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sabinus will make you laugh without saying a word😂😭
334,279 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
37 Kommentare

that's exactly what makes him Mr. funny

@1layii Real

That faw too do am bad 🤣

😂

Same vibe

But is it only me that don't usually find the guy funny?

Na the same thing , the fowl shit na diluted one 😂

You don collect gig too abi?

Them gats cook that fowl 😂

His skit are no longer even funny, tey are all looking thesame to me. He needs to bring something new...

I don dey try load this video since it no gree me if na wazzaa now na one click

The shit go smell for him mouth 😅

Not me sha I never find him funny

Werey ti la igbe bird 🦅 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

That guy na werrey aswear

Bruh I dey chop nah ahhh kilode😹😹

The right thing and the easy thing are almost never the same thing.

Honestly this guy no real 😂😂

see sabinus, see brain jotter. I rate dem gan.

No matter how sad you’re😂💔

Crase man, his face expression is something else

Bro I Dey chop na, wetin be this 🤦♂️😭

E too sabi😂

He's the funniest comedian in this country 🤣

The chicken never even shit finish

😅😅😅😅😅😅😅😅

😂

Him and Davido i don't know who fool pass 😂

One day una go tell am truth

It taste different 😆😆😆 Sabinus no go kee person.

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

🤣

He couldn't even spit out, Tinubu must go 🤣🤣🤣

Aswear 😭🤣🤣

That's why we call him Mr funny

That one na Sabinus of those days, now na episode him dey act as Skit

His good
