Loading video...
Video Failed to Load
Sadio Mané has done it
51,515 views • 27 days ago •via X (Twitter)
30 Comments

Naija celebrities na to they challenge themselves with cars,they show muscle 💪 nonsense

I don dey wonder wetin Nigerian footballers dey use their money do. Like they earn that much amount of money and all they do is flaunt their lifestyle on social media or create lame ass content or aura farm engagements with influencers. Damn!

But the Nigerian celebs prefer to use their wealth to show off and oppress. Most of them are wealthy but their minds are very poor. It’s a pity.

Our own celebrity would rather use that money to buy cars

Orange Dey waste for Benue state, our own celeb na hotels, betting and luxury cars. Then sponsor bbl girls . Omo e go far ooo

Na Lamborghini them Sabi buy for Nigeria and ice , nothing concern them with anybody ..

Nigeria prefer to beg celebraty for 1k than telling them the truth The same wey they prefer selling their vote on credit In all this Nigeria left the Whatsapp group.

Our own na cars & mumu luxury lifestyle.

They wan use betting kill us for naija

Nigeria artist, make una come see wetin sadio Maine dey do for e country oooo😮😮😮😮😮🤔 our own dey buy expensive cars😢

Not blaming anyone here in Nigeria, but the learning point in this video is that Govt can do everything on production, employment and alleviating people from poverty. It’s a collective effort. When everyone takes part, it becomes a combine goal. No one will be begging Mane for 2k

Our players are busy buying cars and spending recklessly in clubs

Beta pikin of Senegal

Thank God say he is not from Nigeria, they for don kill him, better person no dey last 🫣🫣

E don cast

@official_Gegeh

You no fit dey with ororo make you no get sense

Nigerian footballers/Celebrities haven't finished buying luxury cars

Our own na betting App them de promote😂make them Kuku spoil our life

None of our state governments have this kind of sense

Earlier The Better Una Know Say Our Country Guide Kpa Earlier We Find Leader Thank You

Nigeria artist and footballer Dey competing with car and chain no help

And our own dem dey buy LUXURY CARS oooo

@burnaboy come and learn

E sharp jare 🥰🫶

Our own footballers na to Dey dash celebrities money up and down

Nigeria celebs should learn from him.

@ChuksEricE Sadio man na man e b pass ewe

Tag dem big 3 😂😂

Okocha and Mikel is still talking about The 🐐



