Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Saida Boj don dey sing ??😂😂
11 Kommentare

Olamidevor 1 Jahr
Shey na Afro-Ash@wo we go call this one Abi na still Afrobeat. Make una talk fast 🙏😂

KHAN'✨vor 1 Jahr
This year na battle of who naked pass

Lord Scummander rtdvor 1 Jahr
Of course. The one industry where she can fully thrive. As long as she can speak into a mic, she will do well in the music industry here.

Oyindamola🙄vor 1 Jahr
Oya nau

Mannyvor 1 Jahr
No hustle wey the girl never do She don even do comedy Broke feminist

declasiq_esmivor 1 Jahr
All this low budget feminists should stay one place make their thunder locate them quick, One minute she feminist, Now she don fall in, She dey craze.

Outsider🦍vor 1 Jahr
Na to go number one for Apple Music oo

BETWIZAD.COMvor 1 Jahr
Why she dey show us her bumbum ?

HEITINGAR🎙vor 1 Jahr
She try oo with her yanch like cockroach yanch

재스민vor 1 Jahr
Na lip sync

Oyindamola🙄vor 1 Jahr
No it’s not
Ähnliche Videos
2:34
Sensitive content
This lady completely finished Saida Boj 😭😂💔
Oyindamola🙄
546,449 Aufrufe • vor 1 Jahr
