正在加载视频...

视频加载失败

“__Saidaboj via TikTok 😂😂😂

44,854 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

37 条评论

WIZKID MEDIA 的头像
WIZKID MEDIA6 个月前

Saida boj no go cook OLOYE keh 😂

CHASEE 的头像
CHASEE6 个月前

E Dey very obvious say she no like OLOYE at all😂😂

WIZKID MEDIA 的头像
WIZKID MEDIA6 个月前

OLOYE na human being? Person wey no get simple respect for him fans 😂

Precious Folakemi 的头像
Precious Folakemi6 个月前

All na agenda sha

Wurld Pato 的头像
Wurld Pato6 个月前

Who be this? 😂😂 FC una go cry. Na wiz remain

CHASEE 的头像
CHASEE6 个月前

You no go fit graduate for this your editing school 😂

CHASEE 的头像
CHASEE6 个月前

.@Guccistarboi rt🙏🏻😂

OCBC Oluwa Drama 🇳🇬🇺🇸 的头像
OCBC Oluwa Drama 🇳🇬🇺🇸6 个月前

@Guccistarboi My dear no mind those gullible fools 10 v 1 them still Dey talk very shameless people

James 的头像
James6 个月前

@Guccistarboi This girl is the most stupid and senseless person we have currently you wea dea listen to her u sure say no be the same league una 2 dea 🤔

Emmanuel Uzor 的头像
Emmanuel Uzor6 个月前

Finally she don see something to talk about

Wizemann 的头像
Wizemann6 个月前

Social media 👇👇

CHASEE 的头像
CHASEE6 个月前

😂😂

mellow 💨💽🕊️🤏 的头像
mellow 💨💽🕊️🤏6 个月前

@Guccistarboi This one still dey

bagos 的头像
bagos6 个月前

The face no show but the shoe shine

Young Boss 的头像
Young Boss6 个月前

Ogbafia dey for ground

SENIOR WOMAN 的头像
SENIOR WOMAN6 个月前

First time I go watch Saida video

30BGImaginations 的头像
30BGImaginations6 个月前

No be something like conclusion she jump into abi my ear dey pain me 🤣🤣. Obough 1kobo

teewhy 的头像
teewhy6 个月前

Na the mumu people wey Dey fc be this

Mr Davile 💜 的头像
Mr Davile 💜6 个月前

@Guccistarboi U nor go cry keh

ENGLAND MARTINS💂 🇬🇧💥 的头像
ENGLAND MARTINS💂 🇬🇧💥6 个月前

Sadaboj is very senseless human being 😡

Chasebtc1 的头像
Chasebtc16 个月前

Bia go and sit down no be you go tell me wetin I go talk

ĐªrkDewale 的头像
ĐªrkDewale6 个月前

@Guccistarboi I never knew this nigga was still breathing

Double G 的头像
Double G6 个月前

You done see @DJ_TUNEZ before??? People dy fine waitin go make them still dy active….

liam 的头像
liam6 个月前

I no even take this one serious she no dey get sense

RVA 的头像
RVA6 个月前

This one should stick to talking her hoe shit😏

frank pato⚽️🏀 的头像
frank pato⚽️🏀6 个月前

I don love this girl

AwareNe$$🫡👑 的头像
AwareNe$$🫡👑6 个月前

Stupid girl

MARO 的头像
MARO6 个月前

@_Scott16 Agenda just Dey fly up and down who win can’t be said cause na 1vs 10

Baipi£most🕯️ 的头像
Baipi£most🕯️6 个月前

I can’t believe this werey finally open mouth to talk 😂

Jipsy🧣 的头像
Jipsy🧣6 个月前

Sharap Jhoor

Xwarrior💔 的头像
Xwarrior💔6 个月前

@Guccistarboi 😂

Simple Olalibo 的头像
Simple Olalibo6 个月前

Na the @saidaboj way they say she dey malfunction be this ahbi

𝑫𝑬𝒀 ✞ 🦅⚡️ 的头像
𝑫𝑬𝒀 ✞ 🦅⚡️6 个月前

Wetin be dis 😭

LFC Andrew 的头像
LFC Andrew6 个月前

@Wizzy_babie 4sec video dem use judge fight 🥲😂

AMAD THE RED🔴 的头像
AMAD THE RED🔴6 个月前

@Guccistarboi lol yeye girl

30plusdj 的头像
30plusdj6 个月前

@Victorx1992 @grok give me a detailed summary of what she said.

Officialdj_coded 的头像
Officialdj_coded6 个月前

Online olosho self Dey share thoughts