Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Salo wan beat Tunde Ednut from Naija 😂😂
221,675 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Am I the only one that finds this guy annoying or what??

Advantages and disadvantages of good things 😭

Elenu lo ma pariwo. Na noise dae give this one better funds

Naa this guy Dey pami 😭 Shey naa salo elegbe or wetin ?😂

You dey complain of what people do with their power and possessions meanwhile you get Salo jnr lmao Hypocrisy dey smell…Walahi I understand the hate towards burna everyday because God’s blessings different no human can stop it 😀🙂↕️

Freedom of speech dey, but freedom after speech ngga you're on your own ooo, this guyz are becoming nuisance and if care is not taking they will take cruise for being out of control unruly nonsense...SMH

He sweet me.

That's when you have to agree with me that the cloud over Nigeria is made from cocaine dust 😂

What did you expect from Someone called Salo?

Wetin this one open his gota Dey wast3 people data
Benzer Videolar
Tunde Perry interfered, portable still wan b£at am join 😭😂
Oyindamola🙄
109,023 görüntüleme • 4 ay önce
