Loading video...
Video Failed to Load
Same attitude passed through generations 😅
10 Comments

R E S O L U T E-M A N !!! 💯3 years ago
This dude's skits are too effing real and relatable! 😂💀

Michael3 years ago
and dem Dey burst ball sef 🤦♂️

YOMI3 years ago
E be like we gather go the same school those years.

Paschalville3 years ago
That's how one of the wicked senior chewed beans and met me in same class... omo I change am for him papa all through 😄

Young Entrepreneur ⏳🌍3 years ago
Omo I wan laugh die 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Gilmore just Dey trigger my past memories 😂😂😂😂

Chief Emeka, ESQ3 years ago
You dey even hail one senior, the other senior go beat you wella🤣🤣🤣🤣

ArewaIDAN‼️3 years ago
Na this guy control get me😭😭

Danny P3 years ago
That shooting ball so far away is the most accurate shit ever🤣

Young Entrepreneur ⏳🌍3 years ago
You see this other guy wey talk say ‘i like this senior nah goat) 😂😂😂😂 the guy really Dey try

Sultan Ayo3 years ago
Pls listen to my music ♥️🥹🙏
