正在加载视频...

视频加载失败

Same attitude passed through generations 😅

266,002 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

R E S O L U T E-M A N !!! 💯 的头像
R E S O L U T E-M A N !!! 💯3 年前

This dude's skits are too effing real and relatable! 😂💀

Michael 的头像
Michael3 年前

and dem Dey burst ball sef 🤦‍♂️

YOMI 的头像
YOMI3 年前

E be like we gather go the same school those years.

Paschalville 的头像
Paschalville3 年前

That's how one of the wicked senior chewed beans and met me in same class... omo I change am for him papa all through 😄

Young Entrepreneur ⏳🌍 的头像
Young Entrepreneur ⏳🌍3 年前

Omo I wan laugh die 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Gilmore just Dey trigger my past memories 😂😂😂😂

Chief Emeka, ESQ 的头像
Chief Emeka, ESQ3 年前

You dey even hail one senior, the other senior go beat you wella🤣🤣🤣🤣

ArewaIDAN‼️ 的头像
ArewaIDAN‼️3 年前

Na this guy control get me😭😭

Danny P 的头像
Danny P3 年前

That shooting ball so far away is the most accurate shit ever🤣

Young Entrepreneur ⏳🌍 的头像
Young Entrepreneur ⏳🌍3 年前

You see this other guy wey talk say ‘i like this senior nah goat) 😂😂😂😂 the guy really Dey try

Sultan Ayo 的头像
Sultan Ayo3 年前

Pls listen to my music ♥️🥹🙏

相关视频