Loading video...
Video Failed to Load
same davrel btw and they say this isn’t see finish
55 Comments

Ojo been dey try turn am to joke, no be because of the girl dem dey fight. Carter been dey enable this shit, Carter na fool for life.

exactly, why was he even asking Ojo “why are you behaving like a mad man”

if no be say the guy family go do ojo bad thing, ojo suppose mend wetin no good for him body

@Akbar2stunty you get😂 make he sef weave jabs

stop this thing nau 😭😂

Omoh see the way anger full my body as i dey watch this thing

even Carter sef na enabler

I no like the nigga at all, but if I talk then go say I no guide

everything is about money these days

I wish I saw the behind the curtain

tilt your head to the left and squint your eyes a little bit😭😭

If to say Davrel family no guide Ojo for don comot his 2 teeth

as normal street boy

Davrel did the right thing. Yu nor fit dey my front dey talk rubbish about me like dat

ayah

Ojo no sabi compose himself If you no get money try know your limits as a man.

Richard what is going on with you????

Am saying the facts am not on X because of revenue am just having fun. Firstly If you are a poor man an you are hustling with other Rich guys who have connections no your limit even if they are bully you just know your goals an Chii . Ojo no sabi compose himself as a poor streamer no be all matter you go Dey reason. Just get connections first an funds before you can be having issues with Davrel because no matter how much una drag him he’s still going to be more successful. Person wey get connections like mad. Just know your limit as a poor man. Know your worth. Know how you react in some situations. Dey follow who get money drag woman lol.

@_y3maya Is not fear accept your faith for who you are. This is new generation bro Chii an find money

Omo things dey happen o, money wey I dey find no let me get time for entertainment again 😂

🫂i pray life smiles at you

Ameen and you too

He beat Ojo tell am make he dey for ground😭

That guy Dey arrog@nt

he lack manners wlh

Davrel ehn . Him gist go soon come out for him secondary school . Him mama sef dey even support am 😂😂😂😂. Nothing you fit tell me nigga has all signs of a secondary school bully

So because his pops no rich now make he no talk watin dy his mind or make that one dy reason am anyhow, many people dy crazy for this cs sef 😂😂

Is Davrel at fault here

did you watch the video with your eyes closed?

I wanted to say ojo sorry 😞

oh okay. my apologies

It’s fine 🤲🏼

Him sweep am keh. Omo na that him rich Daddy go gat come save am o

I started hating this useless guy the day he disrespected a waiter, talmbout "I can pay your salaries" like from where to where? Spoilt brat

This doesn't even make sense the davrel guy think say he go fit beat ojo omoo my hate for this guy don increase mennn ...where baddest see this idiots from

Carter Efe is a big !diot Having said that,if you attacked me unaware like this,I would immediately lower my defense and make you think you won,the moment you get your hands off me and relax, you would bleed

Ojo yi mole danuu 😂

😂😂

Poor man thinking “Ehn my daddy is a taxi driver and I don’t care!” Calm down bro no one is fighting you 😅

Lols 😂 poor man pikin way dey chop to survive dey fight rich pikin way dey chop balance diet. Ojo no know say he go too beat am 😂😂😂😂😂

Only legends know what he did here, he drag am go back and seriously deal with am

@Val_Gadget Omo has me dey read all these cs I just dey vex na fools full here That davrel guy na fuu

Person wey them talk say no get street OT dey shout dey for ground. lol if Ojo na real kpako e no suppose allow this one slide for this life 🥲

Nah true fc dey talk sai Davido too useless see who e allow dey roll with am why would you lock someone who’s not attacking you aggressively then try sweep off the ground ?

He wan beat OjO ke? Street boy???😭😭😂

@Farouq077 chaii

This carter sef, money worshipper. Nigger no get moral standing.

@gokehq Jews dey suffer o

i hate this davrel guy gan.

he dey attract hate

Dey for ground! 😄😄

I no support Davrel but Ojo do too much, him to push the bobo gan.

E see oja like that if na person like me e come tell me say he’s angry at me he go too chop beating na because say e see say e fit beat ojo make am do that rubbish

If you say anything about anyone these days, the next thing will turn to money conversation, we can’t even have any discussion or conversation without reducing the other party to nothing, it is getting worse every day

That davrel guy get babe so ojo cast am for live say them Dey fight bc of girl lol na why him pain am lol

