Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
santa outside! Merry Christmas!!! ๐๐ โค๏ธ
35 Kommentare

2026 : bread go find us even under composure! ๐

Omo na Asher kine moment I dey look for now, Aguero no wan deliver again

Santa clause jam Santa Cruise๐

You no dey ever pass when I Dey outside

Cliff was like: Hop in my Queen You are Indeed a blessing ๐ฅน๐

Oga wait make I pose finish

This is so amazing. God bless you bro ๐๐ฝ

One day Welldone Kine ๐๐พ

@josiegraphix "Come and be the father" look๐ ๐

Notedโ๏ธFront of Keke now no more shakara again๐ฉ๐

may the Lord Of Asherkine locate us.. Amen

Nah, this is wildโฆ.!

Make una no fall Santa o Kine with the Kindest heart ๐

this kind of energy always wins ๐ฅ

God bless you asherkine๐๐๐

Merry Christmas Santa Kine, as your own na to make people smile, make I face my own too

The best thing I ever did this year was turning on my notifications for you man

Imagine going out after the addition and subtraction just to get things within your budget, then booom God sends his blessings.

Merry Christmas to you too

Come if them no give Asher Kine Man of the year 2025, we go protest o Gham!!

Man ๐ซก๐ซก Your videos are always inspiring and enjoyable to watch with the way you blessed people who crossed path with you. You'll never know a better yesterday. ๐ซฐโค๏ธ

@Dmautpix_ In as much those gift goes to the stranger, majority are just destined to receive those blessings. Been at the right place at the right time. God Bless Asher kine and sponsors behind this.๐ค

Santa no Dey paste things come this way

Omoo, Asher, e sure me say una don spend 1billion allegedly for dis single Fada Xmas outreach alone ehnโฆ๐ nottin anybody wan tell meโฆ๐ Also sure me say one day ahgo jam you oโฆ๐ GOD bless you, bless your team!!!๐๐พ Evidence choke, I watch am finishโฆ๐ฅถ ๐ซกโ๐พ๐ฅ๐ฅ

Hi @asher_kine please use my song in your next video

So in 5 years, your husband has never surprised you positively or even negatively?

I never see you for Surulere oo

May happiness never depart from your life ๐ฅบโค๏ธ

God go continue to bless you Guy you Dey try

Hmm๐ถ๐ฝโโ๏ธ

The wan wey you do for Nigerians done doโฆcome UK

What is โdid I just hear muahhhโ doing here

When you go come ijebu ode ?

Bless you man. ๐ค That being said, perlicks is a mad man ๐๐

this video just completed my day ๐ โค๏ธ

