正在加载视频...
视频加载失败
Santa Wizzy making it rain 💸💸😂❤️
33 条评论

SANTA WIZZY 4REAL 😂💵💵💸🔥

Spraying dollars and pounds like its nothing🥹

K1 music Dey always burst Wiz head😂😂

E be like he spray dollar then enter pounds oh. "Spray the money like it's nothing"

You hate this man ke?? How??😂😂

What’s Wiz party without K1 music🤣🤣

Standard

He too like k1

This man Dey lively gan see as e Dey komole make I just Dey this man setting one day e sure me say na one lively person

Make una no insult me abeg Na 5 Naira be that ?😀

Santa Wizzzzzzzzzzzzzzzzzy ni seh

Wizkid don leave Dollars and Naira for Davido and Burna na pounds baba dey spray now.

When wiz happy the whole FC happy ong ❤️🦅

Spray the money like it’s nothing… gbedu!

Nobody even allow the money touch ground

I love this man mehn❤️ My fucking Wiz🖤🦅

Them done activate him spirit 😂😂😂

I don't think his family people knows how much blessed they are to have Big Wiz in their family 👪 🦅❤

Money constant

How can I sneak in abeg

I've never seen Wizzy so happy, this year he's been more open

Allah walahi majo tie o ni problem😂😂

I’m curious to know what other people think about this though?

Allah Walai 😂😂😂

Biggest

Omo baba nla is happy

Wiz ❤️

See as I Dey shine teeth 😂

Money constant ❤️🦅

I don't even know how you don't like Wizkid, but that's your business ejeh 😂🙏🏽

WIZKID definitely knows how much adorable he is 😇😄 🦅🍾🍾

She don dey do too much o

You no go comot am one one ke 😂
相关视频
Sensitive content
They were turned away from the strip club… so they started making it rain outside instead 💰💸
Daily Loud
95,713 次观看 • 7 个月前
