Loading video...
Video Failed to Load
Saw this on tiktok. 😂😭
150,178 views • 15 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

Perfume scent go dey smell somehow fast fast everywhere blur🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

Baba comot him glass make him see welll

Him go first comot that packet shirt, make him for see well 😂

Perfume go start to dey smell like iru or Ogiri 🤣🤣🤣

See as he dey wonder, what's going on

Dawg 😂

You no put surge… guess high voltage spoil am

Perhaps, the TV was allergic to the perfume.

E remove glasses to see well😂😭

The perfume choke en TV 😂😂😂

Lol. Ogagamimigogo

He fess comot the glasses make he see well

😂😂😂😂

E weak me 😂

Hisense and drama

The shock on his face is killing me😂🤣💔

The guy first take off e glass make e see well😂😂🤣😭😭😭

Hisense

I fit cry 😹😭😭

Ibo men doings

How can not believe my eye 👁️

@theHouseOfAB High sense Dey muzz me

Shoulda left it on tictok🥱

😂😂😂😂

It’s the side effect of smelling good

Baba de flabbergasted 🤣🤣🤣🤣

Him wan go change phase 😭💔

Na the perfume spoil am 🤣🤣🤣

Internet sha 🤣🤣🤣 This was me like 2 months back 🤣🤣🤣

He first off am

E no believe him eyes😅

Wtf did I do?!!

Baba no understand wetin dae go on
Related Videos
Sensitive content
HELLO??? 😭 I saw this on tiktok, are we still okay vavas? 😭😭😭
Araluen ⦮._.⦯
84,441 views • 4 months ago
