正在加载视频...

视频加载失败

Say no to drugs 💔🥹

87,728 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

41 条评论

Folakemi🍒 的头像
Folakemi🍒3 个月前

This one don turn gangangan ooo…It’s not just drugs 💔

AYANFE 的头像
AYANFE3 个月前

🥹

AKOGUN OF ILESHA 的头像
AKOGUN OF ILESHA3 个月前

This guy funny pass oloye himself😹

AYANFE 的头像
AYANFE3 个月前

😂😂😂

Nana™️🦅 的头像
Nana™️🦅3 个月前

Na oloye brother be this 😂

AYANFE 的头像
AYANFE3 个月前

😂😂😂

Nana™️🦅 的头像
Nana™️🦅3 个月前

I Dey serious 😂 na same thing Dey worry them

Nana™️🦅 的头像
Nana™️🦅3 个月前

Just search for oloye for tiktok 😂 make sure you sha get enough data

upcoming thor 的头像
upcoming thor3 个月前

If e don collide then e don lap😂😂😂

X.RL01 的头像
X.RL013 个月前

Oloye go see the real Wako him mind go dey 😩😂

AYANFE 的头像
AYANFE3 个月前

😂😂😂

VISCA BARCA💙❤️ 的头像
VISCA BARCA💙❤️3 个月前

I experienced ice and colos for 4 years ,, went to private military rehab twice ,,, omo if my pikin try shit with me ,, I swear to God I rather commit murder than see my child bring disgrace to me like I almost did to my parents ,,,,

Alabo Money 🇵🇸🇷🇺 的头像
Alabo Money 🇵🇸🇷🇺3 个月前

I sabi this guy na my street he dey stay. Omo colos no good at all. Seun omo this guy na big boy before you see that colos na b@stard.

KAMAL 的头像
KAMAL3 个月前

This one craze pass Oloye oooo 😂

Ayodele Balogun 的头像
Ayodele Balogun3 个月前

Make dem pair am with that guy for tiktok whobemaster abi wetin be him name 😭😭😭😭

UrbanMillennium 的头像
UrbanMillennium3 个月前

Cheybi na Yabatech student ? They should take him to Yaba left na e no go far

Rj Did it 的头像
Rj Did it3 个月前

He’s fine, Na content 😌 Make dem go call him other half for content industry

Okikiola💫 的头像
Okikiola💫3 个月前

God forgive me, this one don goooo.🙏🏾 E sope o ti lor 😭😭 If una mistakenly open that door na Jalingo straight!

T3niola📵 的头像
T3niola📵3 个月前

It shouldn’t be funny but I don’t pity people like this,while taking all those shit they will have warn them so well see where e Dey leave and e Dey blow drugs

2much 的头像
2much3 个月前

If e don collide then e don lap Shallipopi you do this one 😂😂

APOSTLE 的头像
APOSTLE3 个月前

Some people are just very funny… “E calm down tiyin naa ni mo nshey” to person wey dey talk different tinx in split seconds

Hussein Geometry😁✍️ 的头像
Hussein Geometry😁✍️3 个月前

“If he don collapse he don lap😅” omo may God see him through

SKALAY LION 的头像
SKALAY LION3 个月前

No be me give am drugs , make him drink his tea alone . Them no dey tell person Abi shey him no know say drugs nah bad thing ? And he’s an ND , nah foolish boy jare

officialchigo 🫎 的头像
officialchigo 🫎3 个月前

Omo if you join gang and boys use you renew work, Omo you dey on your own oh !!!!

DANDYFYD 的头像
DANDYFYD3 个月前

@MaziEMPIRE Him don join Them them them. O loor farr

Bad Person 的头像
Bad Person3 个月前

Make him parents go sharply born another one….. this one don go 😭

I am D€xu$ 的头像
I am D€xu$3 个月前

omo, from Yabatech to Yabaleft, may God heal him

Bunny 🐰 的头像
Bunny 🐰3 个月前

This is what you get when you mix talent with drugs. Exceptional talent, what he actually needs is a sales and marketing promotion manager.

Adeyemi 的头像
Adeyemi3 个月前

He get one guy with dis kind thing prank 😂 I wan make dem do competition !! 😅🥲

Lucas 的头像
Lucas3 个月前

Nah same thing wey dey do that Oloye guy on tiktok be this but people think say nah content 😐😂

SLIM not SHADY but STAN 的头像
SLIM not SHADY but STAN3 个月前

Dem plenty wey don get fra on top dis drug matter

(LFC ) Trey 的头像
(LFC ) Trey3 个月前

This one don fra 😭

Hokikihorladc 的头像
Hokikihorladc3 个月前

Ice

Tofunmi , Wizkid FC 🦅 的头像
Tofunmi , Wizkid FC 🦅3 个月前

Na colos Dey lie give am 😂

Evil santa 😈🎅 的头像
Evil santa 😈🎅3 个月前

Be like Una no hear that last LAMBA 😭😂😂

Atrillantic 的头像
Atrillantic3 个月前

Is parent should just take him to a good psychiatric hospital if they love their life. If they keep him in that house still, with the way his father keeps thinking he won't do anything bad to him. One day monkey go go market he no go come back o....

Ay_Shmurda 的头像
Ay_Shmurda3 个月前

Omo this one don fra ooo

Righteous_Sinner 的头像
Righteous_Sinner3 个月前

Do dey one wey your head carry.

𝔸𝕝𝕚𝕪𝕒𝕙 🍒🌸 的头像
𝔸𝕝𝕚𝕪𝕒𝕙 🍒🌸3 个月前

What is the benefit of dřuġ to the society ? None!! So stay away from drugs guys😞💔

dayg 的头像
dayg3 个月前

And he fit be celebrity from here o

Afolalu Ayomide 的头像
Afolalu Ayomide3 个月前

Nah oloye spirit dey talk inside him