Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Say NO to hard drugs😢😩
337,880 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Person wey una suppose leave, once e land him eyes go clear

"Mae Una hollam ohh....Mae Una Hollam.." *While Casually Fleeing the scene because if police come everybody na suspect 😹

The drug no hard, nah him head no carry the accelerator.

Looks like demon dey give am blowjob

He is fighting demons

Na waoo which joy dem dey derived from hard drugs💔

I swear una for no even panic when e fall him mind go Dey

Hold am for what exactly? Let him jump now, it's not that far.

Don't mind him guys , hard drugs is the best thing on earth I advise you to make yourself addicted

Person wey una suppose leave…once e land him eyes go clear

He had ample time to jump, who wan kee himself no need announce am to the whole world. Baba you for jump if dem born you well na

Whoever that made this video is an eediotu. Well I finally saw his looks towards the end, exactly what it is.🙄

Wahala

This particular drug needs to leave the streets.... This is just bullshit

@iambolu_ Why window no get burglary ?

Who give am colos 😂😂

But how do guys do it? 😩 Taking something you’ve never tried before? Me: I can’t, I hardly try new things, especially when I don’t even know what’s inside.

Make e fall now, him eye go clear Mtcheew awon omo rada rada

which kind camera man be this

This is a sign

Why him never fall him just Dey shout

E go normal still chyke girl for that same compound 😂

"Who give am colos?” 😭😭🤣

Anything wey make am fall come down ! If we don check say he dey okay , he no break leg . Na multiple slaps go follow , with plenty pouring of water . Until he revive . Because I No understand why man go leave Cana go dey blow colos. You no love your self be that

Which one be colos una dey mad ooo

The guy dey shout make una hold am o… e dey enter car… na him won be witness lol

A young person was having a tough time at work & went to have a drink with a friend. The friend offered a pill,'to help you sleep', unknown to the other friend that it was hard drugs. When the reaction started,it was so strange,people were asking what did you drink?Answer:nothing

Nothing dey do am joor, make una give am extra of wetin he take.

This one don go spoil work for management

I was expecting him to fall, but since he didn’t, the video ended up looking staged to me

Make una leave ahm,when him brain 🧠 scatter for ground, oju iya e ma clear

E pain me as dis guy no fall

Leave him to come down na! Which one be no come down E concern u?
Benzer Videolar
Sensitive content
Say No to Crack Cocain and Hard Drugs 💀🔞💔
KING OF ALL SPORTS
142,234 görüntüleme • 3 ay önce
