Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
"Say walahi bro" 😭
32,533 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
41 Kommentare

Till tomorrow,AI no go kill me😭😂

Beast

My Boss 🙌. Pvp next but network won't allow 😭😔

@Society8sMidas Which hack u dey use

@CFC_AFO @Society8sMidas He good No be by hack

@IsraelOluw31121 @Society8sMidas That why I dey ask ham 😂? Them don remove the glitch 😂

E even get luck them let am cross, on a normal day that him flank players no go even see ball hold

😂

Ronaldo get acceleration burst skill for that second goal 😭 😂

😂😂😂😂

At that moment nothing you play makes sense, every play now looks staged, goals you get on a norms now hits the bar or over the pole, Lose possession easily, just so frustrating 😂😂

Say walahi 😂😂😂

😭

AI divs ke😂 hell fire

Dem get special ogbaaa 😂

This Ronaldo in the hand of AI na winch oh😂😂. That first goal nearly wound me😂😂

Ai div fi drive person crazy,it's smtin else nau😂

😂😂😂

Ronaldo wan kill am😭😭😭

He wan take e life

Worst attacking tactic against AI is Cross spamming it's basically useless against them. Low screamers, curls/blitz curls and cut in the most effective

😂

AI wey Dey control your player movement and shots, Dey play

These stupid AI get both old and new skills, them go do demonic things 😂 And nothing u fit do

Its the way all the balls b hitting post😂

@efootballchino see rijkaard for that first goal 😭😭😭

@efootballchino 😭😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂

😂

Ai scripting is too much guys i better play PvP

U see na keito Nakamura ma beast

Frfr

😭😭😂💔

😂😂😂

The type of shit AI be doing to you man😂🙌🏾

Scripted asl

Ai division go fustrate ur life

😭😂

😭😭😭

Konami will sell anything impossible skill that AI player show in AI Div match
Ähnliche Videos
Sensitive content
Walahi msiretweet
Boniface
315,695 Aufrufe • vor 2 Jahren
Sensitive content
Grounds walahi
TurboDiesel
76,777 Aufrufe • vor 2 Monaten
