Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Seaking has a message for VeryDarkMan

49,082 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

Lexjay profil fotoğrafı
Lexjay6 ay önce

Once VDM set that his ring light to do video just be ready for long story. Stories that Wil not make any impact to the welfare of Nigerians.

John Forteta profil fotoğrafı
John Forteta6 ay önce

Those ratels watching how Mr Pure water don handicap them

Clement profil fotoğrafı
Clement6 ay önce

Try manipulate too if e go work for you, Abi.. you no for like be activist too?

CONFIDENT OBIDIENT profil fotoğrafı
CONFIDENT OBIDIENT6 ay önce

Instead of me to fúck with that Apc tools VDM, I rather fúck with this guy💯 VDM gullible followers make una wake up, make una no Dey allow one apc boy Dey think of una o

Lumzy profil fotoğrafı
Lumzy6 ay önce

baba say ńa rabbits 😂 Why you dey use filter? you wey never pay rent dey follow person wey get over a quarter of a billion war chest at his disposal argue 😂 poor man pikin 😀

Oriyomi profil fotoğrafı
Oriyomi6 ay önce

Una protest na useless protest the truth is always bitter. In as much as Nigerians allowed Tinubu to appoint INEC chairman then ur protest is useless una no dey like truth na my problem with una be that

OMOLÚWÀBÍ(@Teamgreatnoni) profil fotoğrafı
OMOLÚWÀBÍ(@Teamgreatnoni)6 ay önce

@Serruty Guy spend the money they gave you in peace , I don’t usally support VDM but you are wrong about him on this one , Where were you when he protested about the welfare of the Teachers in Abuja ? He said he doesn’t want to join your Dino campaign team , Abi na by force?

🗣️BE Django⚡️ profil fotoğrafı
🗣️BE Django⚡️6 ay önce

I was once a supporter of that Vdm till I clocked it that he was just fighting out of poverty and not for the good of the country sadly 😔

Ola profil fotoğrafı
Ola6 ay önce

You just need to understand say na who de alive nai de go vote, Nigeria biggest problem right now an insecurity and if everybody come out and protest revolution fit pass there come and we go get the upper hand to take our country back.

Zach Rectorr profil fotoğrafı
Zach Rectorr6 ay önce

Person way if you see am face to face you no fit talk anything. Camera sweet sha

T R A N Q U I L I T Y profil fotoğrafı
T R A N Q U I L I T Y6 ay önce

If you want to trend talk about VDM na wetin una don dey do now.

Great Igbo profil fotoğrafı
Great Igbo6 ay önce

The biggest political tool in Nigeria deceiving gullible Nigerians with slave mentality

LARRY TALKS profil fotoğrafı
LARRY TALKS6 ay önce

Omo nah VDM get me Nigeria social media place take it or leave it .

Travel Consultant profil fotoğrafı
Travel Consultant6 ay önce

VDM is a very selfish person. If Country gets better, people like him won’t be relevant

steve lopez profil fotoğrafı
steve lopez6 ay önce

Are they protesting for better Nigeria or Protesting for ADC… the protest is different this boy is the big manipulator If VDM no join protest the protest no go get Abi what’s your point…

EmmaCfc profil fotoğrafı
EmmaCfc6 ay önce

Activist fighting VDM, VDM fighting activist and NGOs, NGOs fighting VDM, VDM fighting politicians, Politicians fighting APC and tinubu. Tinubu fighting politicians and poor masses Poor masses at the mercy of all these people

Edison profil fotoğrafı
Edison6 ay önce

What did they protest for? Did they protest about fuel, insecurities, and inflation of food cost he nor join

Malan B profil fotoğrafı
Malan B6 ay önce

Did I hear him say campaign against democracy? lol

Eris Walter 🦍 profil fotoğrafı
Eris Walter 🦍6 ay önce

Time wey this boy fit use enter school, He use am find fame , Now look at how he speaks with the absence of knowledge

Biggest Duncan 🦅 profil fotoğrafı
Biggest Duncan 🦅6 ay önce

Vdm sef e mata taya me … con b like e don day loose m small small … pride wan finish m … I pray mk e time no pass like sowore

PA SALIEU 🚀 profil fotoğrafı
PA SALIEU 🚀6 ay önce

Who are the people making these guys relevant? 🤦‍♂️

Ashley profil fotoğrafı
Ashley6 ay önce

Oga go and protest and leave other people alone . You that can’t pay your house rent and went to open NGO account 🤣.. I hope nobody has donated to his NGO account.

nilda profil fotoğrafı
nilda6 ay önce

This boy foolish, so because i said i will support Obi nao, anything wey hin do i gats support? Are you this daft or something is going on in your brain mske me understand

Xananafeet profil fotoğrafı
Xananafeet6 ay önce

Seaking? You sent my last DM to my ex.

phard prints ventures profil fotoğrafı
phard prints ventures6 ay önce

Don’t worry seaking…you’ll still come here to complain that they used you

Gab profil fotoğrafı
Gab6 ay önce

Everybody get oga.. members dey suffer I don wash my hand.

Sir_Barry💙 profil fotoğrafı
Sir_Barry💙6 ay önce

💔💔

Bxmxaxn✨ profil fotoğrafı
Bxmxaxn✨6 ay önce

Verydarkman Dey give Una page traffic .

Shedy Purple Heart Fan community profil fotoğrafı
Shedy Purple Heart Fan community6 ay önce

Truth be told we all know what he is sayi but we love conspiracy more than the conspirators. Lets have it smh

Sir Innoja7 profil fotoğrafı
Sir Innoja76 ay önce

VDM is working for APC and it is no longer hidden

Balogun Gbolahan profil fotoğrafı
Balogun Gbolahan6 ay önce

This guy Dey disturb himself Make e go learn mechanic

Boy alone🇧🇪 profil fotoğrafı
Boy alone🇧🇪6 ay önce

So if vdm no come out una no go fit do anything

Benzer Videolar