Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Secondary school love was the best😭😂😂 #milkish #content
Комментарии: 31

Why the guy scrub the cane for ground 😭😂😂 na machete? 😭😭😭

Let's go to staff room keh😂😂😂

You don reach here too 🤣🤣🤣

I can't relate 😔 Wft is blockus theory😂😂😂

Naso my babe leave me for person wey sabi run pass me for jss1 after we do race 😂😭

Friday and Paulina, those years, this life is just unpredictable.

E don be for you …you wan help woman collect cane ke?the teacher go almost take your life😭

Sorry na, time wasted just for this love scene 😂😭

Rooting for you my bro 💪 Keep shooting 🌠

Chai Annie dem spoil milkish nyash because of you😂

omo nah from primary school guys dey do servant for girls

This school resemble Awodiora secondary school naw...

I don do this thing before. I no cry. My rep go hard

Women at all ages, class and size are evil e no go better for Jessica 😭😭😭😭

That last part😂💔

me i no follow una do this one 😭

😂😂😂😂😂

😂😂😂😂

🤣

Then na one shawarma den go use collect her from you 🥶😩🤣🤣

"that teacher spoil my nyash because of you" eiii God😭😭

Ts stoncode na agbako

Omooooooo guyyyyyy you no lie at all 😂😂😂😂😂

Babe for jss1 keh!

😂😂😂😂

Guy 🤣🤣

Never cried while taking cane before btw

😭😭😭😭

🤣

My biology note then Na dolapo dey write am

😂😂😂😂 You go cry tire
