Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Secured Amenities ⚔️⚔️⚔️

321,095 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)

53 Kommentare

Profilbild von $bg
$bgvor 7 Monaten

@D_GreatSAMi Na Afro gyming gbedu dey reign now because everybody dey inside gym

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

@lobiscorpion @D_GreatSAMi You don see am na

Profilbild von $bg
$bgvor 7 Monaten

@D_GreatSAMi E clear

Profilbild von African Fabrizio
African Fabriziovor 7 Monaten

@tunde_24727 This guy de gimme joy😂😂

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

@tunde_24727 🖤🖤

Profilbild von African Fabrizio
African Fabriziovor 7 Monaten

@tunde_24727 Man like Virgil van dyk 💯😭😭😭

Profilbild von Jhay
Jhayvor 7 Monaten

@iyanucr7 With this big body na 13kg una carry ?

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

@iyanucr7 You go like volunteer your head

Profilbild von Jhay
Jhayvor 7 Monaten

@iyanucr7 Abeg e jhoor e get wetin them Dey talk, see yourself na, see wetin you carry, you suppose Dey on the least 25kg even my head too light next time carry minimum 30kg ok

Profilbild von Sammy
Sammyvor 7 Monaten

@6uff_ @iyanucr7 You go sabi dey restless well well.

Profilbild von Jhay
Jhayvor 7 Monaten

@6uff_ @iyanucr7 😂😂😂

Profilbild von Chukwuemenim
Chukwuemenimvor 7 Monaten

I could feel the aura ten scrolls away. CEO, Iron Facility.

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

Akpor season

Profilbild von Onyeka🗿
Onyeka🗿vor 7 Monaten

I hear that Esther back up voice, too sweet

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

No. Juno ✅

Profilbild von Onyeka🗿
Onyeka🗿vor 7 Monaten

Hmm, nice one

Profilbild von 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 7 Monaten

@Http333k Mr iron

Profilbild von Ayanfedoesn’tmiss
Ayanfedoesn’tmissvor 7 Monaten

these background guys actually applied for this work bro. someone put "gym guys needed, attach cv and a clear photograph" and these niggaz applied😭😭😭😭😭

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

Facility generals. Stop the cap!

Profilbild von Ayanfedoesn’tmiss
Ayanfedoesn’tmissvor 7 Monaten

sorry boss, no blow me

Profilbild von INCOGNITO Blogs
INCOGNITO Blogsvor 7 Monaten

Hardwork and little talent

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

Who blow na hin sabi sing

Profilbild von INCOGNITO Blogs
INCOGNITO Blogsvor 7 Monaten

Definition of Grace 4 U⚔️

Profilbild von SUMMER TIME 🗽🗽
SUMMER TIME 🗽🗽vor 7 Monaten

We Supposed do Smoke am in 10 minutes Challenge ohh ?? Roll am smoke am @Odumodublvck_ @ODUMODOBLAQ

Profilbild von Wayward🧸
Wayward🧸vor 7 Monaten

@Big_nana_02 Chop iron

Profilbild von Saleem📿🎧
Saleem📿🎧vor 7 Monaten

Afro fitness done arrive🤣😂

Profilbild von Strong FC
Strong FCvor 7 Monaten

Iron you be Goliath see as Henry be like Dwarf for where you Dey

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

E too much me sef I Dey question God

Profilbild von Ebenmosi
Ebenmosivor 7 Monaten

@reeplaysumtin Abj get boys

Profilbild von Mynameis
Mynameisvor 7 Monaten

One headshot. Just one

Profilbild von Mr Cent
Mr Centvor 7 Monaten

this song de make me won ener sambisa go bomb here. energy de cry

Profilbild von KINGG
KINGGvor 7 Monaten

🔥🔥⚡🏋🏽📌

Profilbild von chrisboy🪐
chrisboy🪐vor 7 Monaten

IRON 💪⚔️🩸

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

⚔️⚔️

Profilbild von Innocent Thug
Innocent Thugvor 7 Monaten

Chop Iron

Profilbild von D GENERAL💪
D GENERAL💪vor 7 Monaten

Na the trouser dey off me

Profilbild von Big Belly Man
Big Belly Manvor 7 Monaten

Iron

Profilbild von Kell Tech
Kell Techvor 7 Monaten

E don do

Profilbild von IRON ⚔️🩸
IRON ⚔️🩸vor 7 Monaten

E don Wetin?

Profilbild von Kell Tech
Kell Techvor 7 Monaten

E don set.

Profilbild von AWWALVII ☝🏽
AWWALVII ☝🏽vor 7 Monaten

@6uff_ Better make dem no go gymin your head

Profilbild von Kell Tech
Kell Techvor 7 Monaten

@6uff_ My brother

Profilbild von 𝙹ulius!
𝙹ulius!vor 7 Monaten

IRON ⚔️🩸

Profilbild von Captain Remi AFC
Captain Remi AFCvor 7 Monaten

Iron

Profilbild von MichaelUloko💰
MichaelUloko💰vor 7 Monaten

Hehe lol 😂😂 Guy wetin be this abeg 😂😹💔

Profilbild von Yeba
Yebavor 7 Monaten

@reeplaysumtin Mount like a statue!!

Profilbild von 𝕯𝖊𝖒𝖎𝖎 𝑾𝒊𝒛𝒛 🔱🔱
𝕯𝖊𝖒𝖎𝖎 𝑾𝒊𝒛𝒛 🔱🔱vor 7 Monaten

🦾🔥 iron

Profilbild von Son Of Mercy
Son Of Mercyvor 7 Monaten

IRON GOOD AFTERNOON SIR ABEG HELP MY LIFE ABEG 😭🤲

Profilbild von BORBOR THE GLOBAY BOY
BORBOR THE GLOBAY BOYvor 7 Monaten

Seee men No be just smoke Una Fav just shrink Say nah big bird

Profilbild von PROMISE ike 🧘🏽‍♂️✨🆒
PROMISE ike 🧘🏽‍♂️✨🆒vor 7 Monaten

Your body dey learn work where the other guy body dey 😂

Profilbild von Phyzee⚡️
Phyzee⚡️vor 7 Monaten

@Odumodublvck_ 6uff, baba I wan Dey ur next video

Profilbild von Sam smile
Sam smilevor 7 Monaten

KALA👿

Profilbild von Quarmz
Quarmzvor 7 Monaten

Kvng Henry dey go thru am😂😂😂

Ähnliche Videos