Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Security Dey chop cleaner overnight 😂😂🤣

742,001 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von 40 & Foolish
40 & Foolishvor 7 Monaten

That looks like madam's niece.

Profilbild von 𝖕
𝖕vor 7 Monaten

if i tell una say poor people life dey straightforward una go dey look me. na you wey get ambition get problem. these people have more sex and are happier than your average educated Nigerian gunning for wealth.

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 7 Monaten

This one sweet me😂

Profilbild von Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬
Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬vor 7 Monaten

@Cleverlydey4u Baba first scan around 😂

Profilbild von Beri🌚
Beri🌚vor 7 Monaten

As it should😭😂 Body no be firewood

Profilbild von PEDRO
PEDROvor 7 Monaten

Omo, small thing you don see yourself online. No place is safe these days

Profilbild von Chekwube
Chekwubevor 7 Monaten

This is definitely Oga daughter or madam cousin.

Profilbild von ThatGuy
ThatGuyvor 7 Monaten

Na why I dey always tell una to fear woman be this . See as she waka when she come outside . You go barely even suspect anything but see as the guy dey panick .

Profilbild von Ọmọ Ògùn 𓃵
Ọmọ Ògùn 𓃵vor 7 Monaten

Clean dey wear half shoulder, make Una dey rate us na

Profilbild von BADDY LOADED 💐
BADDY LOADED 💐vor 7 Monaten

That girl be like important person for that house not cleaner

Profilbild von Drake(Not Champagne Papi) ❤️
Drake(Not Champagne Papi) ❤️vor 7 Monaten

Later that day

Profilbild von Dat Naija Guy
Dat Naija Guyvor 7 Monaten

@Khanstillday E need energy disbursement to efficiently secure una

Profilbild von Gigolo👁‍🗨
Gigolo👁‍🗨vor 7 Monaten

Hide and seek game dey sweet untill belle show

Profilbild von Cleverly 💐
Cleverly 💐vor 7 Monaten

Allow them enjoy man 😂

Profilbild von Dr. Trader | Mills (DVM) 🩺📊💰
Dr. Trader | Mills (DVM) 🩺📊💰vor 7 Monaten

The cleaner set o😂 Make e clean e engine

Profilbild von Made in lagos
Made in lagosvor 7 Monaten

@YKoluwaseun9 So say security no be person to 🤣

Profilbild von clipstormnaija 👾
clipstormnaija 👾vor 7 Monaten

Nah why he be security for a reason 😂

Profilbild von Cronos
Cronosvor 7 Monaten

Thats not how it happened Please the truth is that the Receptionist told the security man that she was feeling somehow and she needed someone to help diagnose what was the issue. So the security man decided that. All of you that was waiting for the full story should kneel down

Profilbild von PowderGuy
PowderGuyvor 7 Monaten

Na house owner daughter oooo 😂

Profilbild von EAGLE EYE🦅🦅🦅🦅
EAGLE EYE🦅🦅🦅🦅vor 7 Monaten

For their mind Now! Nobody see them😂

Profilbild von Beril
Berilvor 7 Monaten

Make him enjoy while the offer last

Profilbild von Degreatguy
Degreatguyvor 7 Monaten

Security self suppose dey enjoy on e on awhile

Profilbild von MERCENARY
MERCENARYvor 7 Monaten

Those island and house maid they chop their self like mad

Profilbild von Dirmax✨🌍
Dirmax✨🌍vor 7 Monaten

@Cleverlydey4u No time to waste😂

Profilbild von PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆
PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆vor 7 Monaten

Man de change oil

Profilbild von Don Vinci
Don Vincivor 7 Monaten

No be cleaner be that sha. E fit be outside package

Profilbild von Port Harcourt boy
Port Harcourt boyvor 7 Monaten

Cleaner is legal. Some security dey chop madam

Profilbild von Rògbòdìyàn 💙🦅
Rògbòdìyàn 💙🦅vor 7 Monaten

Cleaner keh!! Abi oga pikin

Profilbild von Dr. Notyourboy
Dr. Notyourboyvor 7 Monaten

How camera take catch them at the exact time 🤔

Profilbild von Dee.
Dee.vor 7 Monaten

Who no like better thing .. the girl no set for your eyes?

Profilbild von kral 🐊💌
kral 🐊💌vor 7 Monaten

You sure say no be oga pikin be that 😭😭😂💔

Profilbild von Flourish
Flourishvor 7 Monaten

Body no be firewood 😅

Profilbild von Mr_Rizz
Mr_Rizzvor 7 Monaten

Lol… Konji is not a respecter of person, value or title

Profilbild von Innocent
Innocentvor 7 Monaten

Cleaner sef gas enjoy 😂😂

Profilbild von 30BG POpe
30BG POpevor 7 Monaten

2022 na so I dey chop too forgive me lord Jesus

Ähnliche Videos