Loading video...
Video Failed to Load
Security Dey chop cleaner overnight 😂😂🤣
742,001 views • 7 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

That looks like madam's niece.

if i tell una say poor people life dey straightforward una go dey look me. na you wey get ambition get problem. these people have more sex and are happier than your average educated Nigerian gunning for wealth.

This one sweet me😂

@Cleverlydey4u Baba first scan around 😂

As it should😭😂 Body no be firewood

Omo, small thing you don see yourself online. No place is safe these days

This is definitely Oga daughter or madam cousin.

Na why I dey always tell una to fear woman be this . See as she waka when she come outside . You go barely even suspect anything but see as the guy dey panick .

Clean dey wear half shoulder, make Una dey rate us na

That girl be like important person for that house not cleaner

Later that day

@Khanstillday E need energy disbursement to efficiently secure una

Hide and seek game dey sweet untill belle show

Allow them enjoy man 😂

The cleaner set o😂 Make e clean e engine

@YKoluwaseun9 So say security no be person to 🤣

Nah why he be security for a reason 😂

Thats not how it happened Please the truth is that the Receptionist told the security man that she was feeling somehow and she needed someone to help diagnose what was the issue. So the security man decided that. All of you that was waiting for the full story should kneel down

Na house owner daughter oooo 😂

For their mind Now! Nobody see them😂

Make him enjoy while the offer last

Security self suppose dey enjoy on e on awhile

Those island and house maid they chop their self like mad

@Cleverlydey4u No time to waste😂

Man de change oil

No be cleaner be that sha. E fit be outside package

Cleaner is legal. Some security dey chop madam

Cleaner keh!! Abi oga pikin

How camera take catch them at the exact time 🤔

Who no like better thing .. the girl no set for your eyes?

You sure say no be oga pikin be that 😭😭😂💔

Body no be firewood 😅

Lol… Konji is not a respecter of person, value or title

Cleaner sef gas enjoy 😂😂

2022 na so I dey chop too forgive me lord Jesus
