Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Security Dey chop cleaner overnight 😂😂🤣

742,001 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля 40 & Foolish
40 & Foolish7 месяцев назад

That looks like madam's niece.

Фото профиля 𝖕
𝖕7 месяцев назад

if i tell una say poor people life dey straightforward una go dey look me. na you wey get ambition get problem. these people have more sex and are happier than your average educated Nigerian gunning for wealth.

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk7 месяцев назад

This one sweet me😂

Фото профиля Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬
Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬7 месяцев назад

@Cleverlydey4u Baba first scan around 😂

Фото профиля Beri🌚
Beri🌚7 месяцев назад

As it should😭😂 Body no be firewood

Фото профиля PEDRO
PEDRO7 месяцев назад

Omo, small thing you don see yourself online. No place is safe these days

Фото профиля Chekwube
Chekwube7 месяцев назад

This is definitely Oga daughter or madam cousin.

Фото профиля ThatGuy
ThatGuy7 месяцев назад

Na why I dey always tell una to fear woman be this . See as she waka when she come outside . You go barely even suspect anything but see as the guy dey panick .

Фото профиля Ọmọ Ògùn 𓃵
Ọmọ Ògùn 𓃵7 месяцев назад

Clean dey wear half shoulder, make Una dey rate us na

Фото профиля BADDY LOADED 💐
BADDY LOADED 💐7 месяцев назад

That girl be like important person for that house not cleaner

Фото профиля Drake(Not Champagne Papi) ❤️
Drake(Not Champagne Papi) ❤️7 месяцев назад

Later that day

Фото профиля Dat Naija Guy
Dat Naija Guy7 месяцев назад

@Khanstillday E need energy disbursement to efficiently secure una

Фото профиля Gigolo👁‍🗨
Gigolo👁‍🗨7 месяцев назад

Hide and seek game dey sweet untill belle show

Фото профиля Cleverly 💐
Cleverly 💐7 месяцев назад

Allow them enjoy man 😂

Фото профиля Dr. Trader | Mills (DVM) 🩺📊💰
Dr. Trader | Mills (DVM) 🩺📊💰7 месяцев назад

The cleaner set o😂 Make e clean e engine

Фото профиля Made in lagos
Made in lagos7 месяцев назад

@YKoluwaseun9 So say security no be person to 🤣

Фото профиля clipstormnaija 👾
clipstormnaija 👾7 месяцев назад

Nah why he be security for a reason 😂

Фото профиля Cronos
Cronos7 месяцев назад

Thats not how it happened Please the truth is that the Receptionist told the security man that she was feeling somehow and she needed someone to help diagnose what was the issue. So the security man decided that. All of you that was waiting for the full story should kneel down

Фото профиля PowderGuy
PowderGuy7 месяцев назад

Na house owner daughter oooo 😂

Фото профиля EAGLE EYE🦅🦅🦅🦅
EAGLE EYE🦅🦅🦅🦅7 месяцев назад

For their mind Now! Nobody see them😂

Фото профиля Beril
Beril7 месяцев назад

Make him enjoy while the offer last

Фото профиля Degreatguy
Degreatguy7 месяцев назад

Security self suppose dey enjoy on e on awhile

Фото профиля MERCENARY
MERCENARY7 месяцев назад

Those island and house maid they chop their self like mad

Фото профиля Dirmax✨🌍
Dirmax✨🌍7 месяцев назад

@Cleverlydey4u No time to waste😂

Фото профиля PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆
PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆7 месяцев назад

Man de change oil

Фото профиля Don Vinci
Don Vinci7 месяцев назад

No be cleaner be that sha. E fit be outside package

Фото профиля Port Harcourt boy
Port Harcourt boy7 месяцев назад

Cleaner is legal. Some security dey chop madam

Фото профиля Rògbòdìyàn 💙🦅
Rògbòdìyàn 💙🦅7 месяцев назад

Cleaner keh!! Abi oga pikin

Фото профиля Dr. Notyourboy
Dr. Notyourboy7 месяцев назад

How camera take catch them at the exact time 🤔

Фото профиля Dee.
Dee.7 месяцев назад

Who no like better thing .. the girl no set for your eyes?

Фото профиля kral 🐊💌
kral 🐊💌7 месяцев назад

You sure say no be oga pikin be that 😭😭😂💔

Фото профиля Flourish
Flourish7 месяцев назад

Body no be firewood 😅

Фото профиля Mr_Rizz
Mr_Rizz7 месяцев назад

Lol… Konji is not a respecter of person, value or title

Фото профиля Innocent
Innocent7 месяцев назад

Cleaner sef gas enjoy 😂😂

Фото профиля 30BG POpe
30BG POpe7 месяцев назад

2022 na so I dey chop too forgive me lord Jesus

Похожие видео