Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Security Dey chop cleaner overnight 😂😂🤣

742,001 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

40 & Foolish profil fotoğrafı
40 & Foolish7 ay önce

That looks like madam's niece.

𝖕 profil fotoğrafı
𝖕7 ay önce

if i tell una say poor people life dey straightforward una go dey look me. na you wey get ambition get problem. these people have more sex and are happier than your average educated Nigerian gunning for wealth.

SEUN Yk profil fotoğrafı
SEUN Yk7 ay önce

This one sweet me😂

Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬 profil fotoğrafı
Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬7 ay önce

@Cleverlydey4u Baba first scan around 😂

Beri🌚 profil fotoğrafı
Beri🌚7 ay önce

As it should😭😂 Body no be firewood

PEDRO profil fotoğrafı
PEDRO7 ay önce

Omo, small thing you don see yourself online. No place is safe these days

Chekwube profil fotoğrafı
Chekwube7 ay önce

This is definitely Oga daughter or madam cousin.

ThatGuy profil fotoğrafı
ThatGuy7 ay önce

Na why I dey always tell una to fear woman be this . See as she waka when she come outside . You go barely even suspect anything but see as the guy dey panick .

Ọmọ Ògùn 𓃵 profil fotoğrafı
Ọmọ Ògùn 𓃵7 ay önce

Clean dey wear half shoulder, make Una dey rate us na

BADDY LOADED 💐 profil fotoğrafı
BADDY LOADED 💐7 ay önce

That girl be like important person for that house not cleaner

Drake(Not Champagne Papi) ❤️ profil fotoğrafı
Drake(Not Champagne Papi) ❤️7 ay önce

Later that day

Dat Naija Guy profil fotoğrafı
Dat Naija Guy7 ay önce

@Khanstillday E need energy disbursement to efficiently secure una

Gigolo👁‍🗨 profil fotoğrafı
Gigolo👁‍🗨7 ay önce

Hide and seek game dey sweet untill belle show

Cleverly 💐 profil fotoğrafı
Cleverly 💐7 ay önce

Allow them enjoy man 😂

Dr. Trader | Mills (DVM) 🩺📊💰 profil fotoğrafı
Dr. Trader | Mills (DVM) 🩺📊💰7 ay önce

The cleaner set o😂 Make e clean e engine

Made in lagos profil fotoğrafı
Made in lagos7 ay önce

@YKoluwaseun9 So say security no be person to 🤣

clipstormnaija 👾 profil fotoğrafı
clipstormnaija 👾7 ay önce

Nah why he be security for a reason 😂

Cronos profil fotoğrafı
Cronos7 ay önce

Thats not how it happened Please the truth is that the Receptionist told the security man that she was feeling somehow and she needed someone to help diagnose what was the issue. So the security man decided that. All of you that was waiting for the full story should kneel down

PowderGuy profil fotoğrafı
PowderGuy7 ay önce

Na house owner daughter oooo 😂

EAGLE EYE🦅🦅🦅🦅 profil fotoğrafı
EAGLE EYE🦅🦅🦅🦅7 ay önce

For their mind Now! Nobody see them😂

Beril profil fotoğrafı
Beril7 ay önce

Make him enjoy while the offer last

Degreatguy profil fotoğrafı
Degreatguy7 ay önce

Security self suppose dey enjoy on e on awhile

MERCENARY profil fotoğrafı
MERCENARY7 ay önce

Those island and house maid they chop their self like mad

Dirmax✨🌍 profil fotoğrafı
Dirmax✨🌍7 ay önce

@Cleverlydey4u No time to waste😂

PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆 profil fotoğrafı
PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆7 ay önce

Man de change oil

Don Vinci profil fotoğrafı
Don Vinci7 ay önce

No be cleaner be that sha. E fit be outside package

Port Harcourt boy profil fotoğrafı
Port Harcourt boy7 ay önce

Cleaner is legal. Some security dey chop madam

Rògbòdìyàn 💙🦅 profil fotoğrafı
Rògbòdìyàn 💙🦅7 ay önce

Cleaner keh!! Abi oga pikin

Dr. Notyourboy profil fotoğrafı
Dr. Notyourboy7 ay önce

How camera take catch them at the exact time 🤔

Dee. profil fotoğrafı
Dee.7 ay önce

Who no like better thing .. the girl no set for your eyes?

kral 🐊💌 profil fotoğrafı
kral 🐊💌7 ay önce

You sure say no be oga pikin be that 😭😭😂💔

Flourish profil fotoğrafı
Flourish7 ay önce

Body no be firewood 😅

Mr_Rizz profil fotoğrafı
Mr_Rizz7 ay önce

Lol… Konji is not a respecter of person, value or title

Innocent profil fotoğrafı
Innocent7 ay önce

Cleaner sef gas enjoy 😂😂

30BG POpe profil fotoğrafı
30BG POpe7 ay önce

2022 na so I dey chop too forgive me lord Jesus

Benzer Videolar