正在加载视频...

视频加载失败

Security Dey chop cleaner overnight 😂😂🤣

742,001 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

40 & Foolish 的头像
40 & Foolish7 个月前

That looks like madam's niece.

𝖕 的头像
𝖕7 个月前

if i tell una say poor people life dey straightforward una go dey look me. na you wey get ambition get problem. these people have more sex and are happier than your average educated Nigerian gunning for wealth.

SEUN Yk 的头像
SEUN Yk7 个月前

This one sweet me😂

Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬 的头像
Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬7 个月前

@Cleverlydey4u Baba first scan around 😂

Beri🌚 的头像
Beri🌚7 个月前

As it should😭😂 Body no be firewood

PEDRO 的头像
PEDRO7 个月前

Omo, small thing you don see yourself online. No place is safe these days

Chekwube 的头像
Chekwube7 个月前

This is definitely Oga daughter or madam cousin.

ThatGuy 的头像
ThatGuy7 个月前

Na why I dey always tell una to fear woman be this . See as she waka when she come outside . You go barely even suspect anything but see as the guy dey panick .

Ọmọ Ògùn 𓃵 的头像
Ọmọ Ògùn 𓃵7 个月前

Clean dey wear half shoulder, make Una dey rate us na

BADDY LOADED 💐 的头像
BADDY LOADED 💐7 个月前

That girl be like important person for that house not cleaner

Drake(Not Champagne Papi) ❤️ 的头像
Drake(Not Champagne Papi) ❤️7 个月前

Later that day

Dat Naija Guy 的头像
Dat Naija Guy7 个月前

@Khanstillday E need energy disbursement to efficiently secure una

Gigolo👁‍🗨 的头像
Gigolo👁‍🗨7 个月前

Hide and seek game dey sweet untill belle show

Cleverly 💐 的头像
Cleverly 💐7 个月前

Allow them enjoy man 😂

Dr. Trader | Mills (DVM) 🩺📊💰 的头像
Dr. Trader | Mills (DVM) 🩺📊💰7 个月前

The cleaner set o😂 Make e clean e engine

Made in lagos 的头像
Made in lagos7 个月前

@YKoluwaseun9 So say security no be person to 🤣

clipstormnaija 👾 的头像
clipstormnaija 👾7 个月前

Nah why he be security for a reason 😂

Cronos 的头像
Cronos7 个月前

Thats not how it happened Please the truth is that the Receptionist told the security man that she was feeling somehow and she needed someone to help diagnose what was the issue. So the security man decided that. All of you that was waiting for the full story should kneel down

PowderGuy 的头像
PowderGuy7 个月前

Na house owner daughter oooo 😂

EAGLE EYE🦅🦅🦅🦅 的头像
EAGLE EYE🦅🦅🦅🦅7 个月前

For their mind Now! Nobody see them😂

Beril 的头像
Beril7 个月前

Make him enjoy while the offer last

Degreatguy 的头像
Degreatguy7 个月前

Security self suppose dey enjoy on e on awhile

MERCENARY 的头像
MERCENARY7 个月前

Those island and house maid they chop their self like mad

Dirmax✨🌍 的头像
Dirmax✨🌍7 个月前

@Cleverlydey4u No time to waste😂

PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆 的头像
PRIME_SOCHi(FootballHeritage)🪖🏆7 个月前

Man de change oil

Don Vinci 的头像
Don Vinci7 个月前

No be cleaner be that sha. E fit be outside package

Port Harcourt boy 的头像
Port Harcourt boy7 个月前

Cleaner is legal. Some security dey chop madam

Rògbòdìyàn 💙🦅 的头像
Rògbòdìyàn 💙🦅7 个月前

Cleaner keh!! Abi oga pikin

Dr. Notyourboy 的头像
Dr. Notyourboy7 个月前

How camera take catch them at the exact time 🤔

Dee. 的头像
Dee.7 个月前

Who no like better thing .. the girl no set for your eyes?

kral 🐊💌 的头像
kral 🐊💌7 个月前

You sure say no be oga pikin be that 😭😭😂💔

Flourish 的头像
Flourish7 个月前

Body no be firewood 😅

Mr_Rizz 的头像
Mr_Rizz7 个月前

Lol… Konji is not a respecter of person, value or title

Innocent 的头像
Innocent7 个月前

Cleaner sef gas enjoy 😂😂

30BG POpe 的头像
30BG POpe7 个月前

2022 na so I dey chop too forgive me lord Jesus

相关视频