Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See aboki oo💔😂😂
60,115 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
37 Kommentare

The Aboki no steal e collect am😂

He no even look back 😂

Guy aboki don enter problem I go too beat ham we go still gather sell wetin him carry collect the money

They do this alot in the village, so the village people caught them beat sense back to their brain

Low quality videos too funny gan lmao 😂 crazy things happening

if them never do one something the rest no go learn

Na wetin them dey do bro. As how...😅

If I was the guy inside ehhn that day will the last that aboki will ever try that

He’s turning it for iron condemn 😂

Lol 😂😂

Ha 😂😂

😂😂😂

lol 😂

@Olumid_e

😂😂😂

😂😂😂

🤣😀

Aboki wey get moves😂😂

I go shi am ajeh😂😂

That’s theft, pure theft

The aboki nor just rate you

The thing self shock the owner of the pot 😂

Why him no buy gass

And my guy be wan make Eba 😂

Gawd knows what imma do next..he gon receive him as well 🕊️

I don d!eee😭😭😭😂😂

😂😂

😂😂😂😂

All these boys no get respect at all 😹

Ajeh dem no get respect 😂

No be lie 😭😭😂

Aboki go chop nah

He go nearly die,make he no worry 😂😂

Money must be made

I don laugh Taya 😂😂

Those guyz ehn😂😂

The bro shock 😲 con turn deff and dumb 😂😂
