Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See as Corolla wan spoil aesthetics 😂😂😂
209,336 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Make una let the poor breathe abeg 😂

Abuja na GTA

Person dey go hin own you say aesthetics all the cars they are driving many of them are for sale anyway 🙂

@beri_grizou lol.. Ahbi na them wan spoil Corolla aesthetics

Make him no drive again???

Why corvette con slow like this smh

Omo Lagos folks fit no relate with that smooth road 😂😂

😂 U too mumu guyyyy na AVALON of 30M wan spoil the aesthetic funny u 😂 at least car of 30M wey be super car dey the convoy. Don’t whine us wey dey use Toyota Avalon 2020

Damn

Ohh falala

Abuja city 🏙️💙, aesthetics✨

Make e comot

Make una leave me and my Corolla oh

Na Corolla be that

Some kind things you go just know say na only God fit help you… na only God fit grant man some kind grace . I swr .

It can only be Abuja roads

The car still fine

Na Avalon

🤣🤣🤣

Omo see as those cars pass those moto

😅😅

Make una leave corola o 😂

😂😂😂

What is going on the mind of Corolla

Cars are such a beautiful invention

Corolla user and iwa werey

Cap cut go remove them😭😂

@Acedouglas01 Abuja roads too clean

na lie joor

Tomorrow Una go go park for car stand oyanna

No more way for poor people @mavoswago

😂😂😂

Corolla no be car?
Похожие видео
Lekki street boy see Gilmore, see as he wan Bill Gilmore 😂😂😭
D3VID 🐢
18,869 просмотров • 1 месяц назад

