Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See as Corolla wan spoil aesthetics ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

209,336 Aufrufe โ€ข vor 3 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Proper9ja Boy
Proper9ja Boyvor 3 Monaten

Make una let the poor breathe abeg ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Beri๐ŸŒš
Beri๐ŸŒšvor 3 Monaten

Abuja na GTA

Profilbild von M.kaplan01
M.kaplan01vor 3 Monaten

Person dey go hin own you say aesthetics all the cars they are driving many of them are for sale anyway ๐Ÿ™‚

Profilbild von kabiru.
kabiru.vor 3 Monaten

@beri_grizou lol.. Ahbi na them wan spoil Corolla aesthetics

Profilbild von Peng
Pengvor 3 Monaten

Make him no drive again???

Profilbild von WHO IS WHO
WHO IS WHOvor 3 Monaten

Why corvette con slow like this smh

Profilbild von ุฅุจุฑุงู‡ูŠู…
ุฅุจุฑุงู‡ูŠู…vor 3 Monaten

Omo Lagos folks fit no relate with that smooth road ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐ŸŽš๏ธKIMANII ๐Ÿชด
๐ŸŽš๏ธKIMANII ๐Ÿชดvor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚ U too mumu guyyyy na AVALON of 30M wan spoil the aesthetic funny u ๐Ÿ˜‚ at least car of 30M wey be super car dey the convoy. Donโ€™t whine us wey dey use Toyota Avalon 2020

Profilbild von โœธ Domma_MM ๐Ÿโ™ ๏ธ
โœธ Domma_MM ๐Ÿโ™ ๏ธvor 3 Monaten

Damn

Profilbild von bobo
bobovor 3 Monaten

Ohh falala

Profilbild von ACE
ACEvor 3 Monaten

Abuja city ๐Ÿ™๏ธ๐Ÿ’™, aestheticsโœจ

Profilbild von Number One๐Ÿฅ‡
Number One๐Ÿฅ‡vor 3 Monaten

Make e comot

Profilbild von Big Henzzy
Big Henzzyvor 3 Monaten

Make una leave me and my Corolla oh

Profilbild von Table Shaker โผ
Table Shaker โผvor 3 Monaten

Na Corolla be that

Profilbild von Seventhson
Seventhsonvor 3 Monaten

Some kind things you go just know say na only God fit help youโ€ฆ na only God fit grant man some kind grace . I swr .

Profilbild von Ngozichukwuโค๏ธ๐Ÿฆ…
Ngozichukwuโค๏ธ๐Ÿฆ…vor 3 Monaten

It can only be Abuja roads

Profilbild von HONITEL๐Ÿ‘‘
HONITEL๐Ÿ‘‘vor 3 Monaten

The car still fine

Profilbild von 4pf
4pfvor 3 Monaten

Na Avalon

Profilbild von i am _YOUNG FEEZ โค๏ธ๐Ÿฆ…
i am _YOUNG FEEZ โค๏ธ๐Ÿฆ…vor 3 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von KำจะŸIBฮ›Jฮฃ Bฮ›BY๐Ÿ’ซ๐Ÿฆ
KำจะŸIBฮ›Jฮฃ Bฮ›BY๐Ÿ’ซ๐Ÿฆvor 3 Monaten

Omo see as those cars pass those moto

Profilbild von Morgan
Morganvor 3 Monaten

๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Profilbild von GODFADA ๐Ÿ’€๐“ƒต
GODFADA ๐Ÿ’€๐“ƒตvor 3 Monaten

Make una leave corola o ๐Ÿ˜‚

Profilbild von B!G ร˜TF โค๏ธ๐Ÿฆ‰
B!G ร˜TF โค๏ธ๐Ÿฆ‰vor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Engr. Abubakar Sadiq Tijjani
Engr. Abubakar Sadiq Tijjanivor 3 Monaten

What is going on the mind of Corolla

Profilbild von AlterEgo๐Ÿฅท๐Ÿป
AlterEgo๐Ÿฅท๐Ÿปvor 3 Monaten

Cars are such a beautiful invention

Profilbild von Damighty
Damightyvor 3 Monaten

Corolla user and iwa werey

Profilbild von ayomidejiSnow
ayomidejiSnowvor 3 Monaten

Cap cut go remove them๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Legit Wears
Legit Wearsvor 3 Monaten

@Acedouglas01 Abuja roads too clean

Profilbild von chidiofde$tiny
chidiofde$tinyvor 3 Monaten

na lie joor

Profilbild von airborne C7๐ŸŒ๐ŸŽ–
airborne C7๐ŸŒ๐ŸŽ–vor 3 Monaten

Tomorrow Una go go park for car stand oyanna

Profilbild von Nelson
Nelsonvor 3 Monaten

No more way for poor people @mavoswago

Profilbild von Savage
Savagevor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von HUNCHO nini.
HUNCHO nini.vor 3 Monaten

Corolla no be car?

ร„hnliche Videos