Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See as e dry๐๐๐๐ No ginger again ๐๐๐
347,674 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Heโs still standing at the middle of the road? I thought he was adviced not to stand there

Few weeks later they will go back to factory reset cus this thing too dull ๐๐๐

Car spotter Dey whisper like who Dey gossip car owner!!

E no sweet joor..who go give them money like this..na that shout and raoming those riches men dey like ...gbesumo ibi..you're bad guy venza 419

Leave am na him go Dey allow person wey don make am Dey advice am

They nor dey do am to spot cars before, na the person wey dey the cars dem Dey spot so that bar go drop

First time enjoying this guyโs video He should keep up ๐

It's better this way. Everything no be wuru wuru

Na the whining for the Corolla guy ๐๐๐๐๐๐

Dem Don kill there ginger jaare

Na car owners dem be dey spot nor be the cars ๐

he don really lose him spark๐ซฉ

I nor know weda the ola of Lagos first know anything about the content, people wey start content you dey teach them how to do their content.

See as they calm as ola dey advice them sef๐๐

Buh how long he go dey do this thing ? At some point people go taya with am

See him telling a hustler in Corolla that he will buy KC coke dealer car one day. Intimidation everywhere!!!

Him don leave Lagos come Abuja

No ginger, lol. dry humor for the win

Make e just go back to en way

Wetin concern you with the ginger Wetin you want gan gan

What the 4, Omo make e go back to default

The energy is gone

See him face like dry yam

NDLEA NABS SOCIAL INFLUENCER AND SUSPECTED DRUG KINGPIN KC LUXURY; RECOVERS EXOTIC VEHICLES AT BANANA ISLAND LAGOS

With time e go blend

Omo. Nobody go tell am he go return back to default ๐ญ

Before they used to hype the driver, a car won't tip you bro ๐ ๐ .

That Benz beside the car should tell you how life works

Omo e dry walai

E be like say the ginger don run away Na wah!

god abeg wetin be this๐ญ๐ญ๐

e no dry..you jus like noise

No go find work ๐

Ola of Lagos don collect food from dem dis one mouth
รhnliche Videos
Sensitive content
I FUCKING LIED YO ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
๐ญ
124,726 Aufrufe โข vor 4 Monaten
