Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

See as e dry๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’” No ginger again ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

347,674 views โ€ข 1 month ago โ€ขvia X (Twitter)

34 Comments

gnika's profile picture
gnika1 month ago

Heโ€™s still standing at the middle of the road? I thought he was adviced not to stand there

XXLL๐Ÿƒ's profile picture
XXLL๐Ÿƒ1 month ago

Few weeks later they will go back to factory reset cus this thing too dull ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Miguel's profile picture
Miguel1 month ago

Car spotter Dey whisper like who Dey gossip car owner!!

olamilekan's profile picture
olamilekan1 month ago

E no sweet joor..who go give them money like this..na that shout and raoming those riches men dey like ...gbesumo ibi..you're bad guy venza 419

Uglyyute's profile picture
Uglyyute1 month ago

Leave am na him go Dey allow person wey don make am Dey advice am

Fortune.eth's profile picture
Fortune.eth1 month ago

They nor dey do am to spot cars before, na the person wey dey the cars dem Dey spot so that bar go drop

wino's profile picture
wino1 month ago

First time enjoying this guyโ€™s video He should keep up ๐Ÿ‘

Mr.Dangerous ๐Ÿ•ท๏ธ๐Ÿฉธ's profile picture
Mr.Dangerous ๐Ÿ•ท๏ธ๐Ÿฉธ1 month ago

It's better this way. Everything no be wuru wuru

#UN๐Ÿ‘‘D (KING)'s profile picture
#UN๐Ÿ‘‘D (KING)1 month ago

Na the whining for the Corolla guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Jushniyi's profile picture
Jushniyi1 month ago

Dem Don kill there ginger jaare

CYBER M.O.B's profile picture
CYBER M.O.B1 month ago

Na car owners dem be dey spot nor be the cars ๐Ÿ˜‚

Milli's profile picture
Milli1 month ago

he don really lose him spark๐Ÿซฉ

Emino's profile picture
Emino1 month ago

I nor know weda the ola of Lagos first know anything about the content, people wey start content you dey teach them how to do their content.

JIMMY๐ŸŽ–'s profile picture
JIMMY๐ŸŽ–1 month ago

See as they calm as ola dey advice them sef๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

BIG MEC๐Ÿคด's profile picture
BIG MEC๐Ÿคด1 month ago

Buh how long he go dey do this thing ? At some point people go taya with am

ONIMISI KOGIMAN๐ŸŒ's profile picture
ONIMISI KOGIMAN๐ŸŒ1 month ago

See him telling a hustler in Corolla that he will buy KC coke dealer car one day. Intimidation everywhere!!!

Chief Saint's profile picture
Chief Saint1 month ago

Him don leave Lagos come Abuja

WICK's profile picture
WICK1 month ago

No ginger, lol. dry humor for the win

O L A's profile picture
O L A1 month ago

Make e just go back to en way

Ab Black GNF's profile picture
Ab Black GNF1 month ago

Wetin concern you with the ginger Wetin you want gan gan

D4VE๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท's profile picture
D4VE๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท1 month ago

What the 4, Omo make e go back to default

Baba Sikira Oloko Eshin ๐Ÿ–ค's profile picture
Baba Sikira Oloko Eshin ๐Ÿ–ค1 month ago

The energy is gone

Man Lucke๐Ÿ“ˆ's profile picture
Man Lucke๐Ÿ“ˆ1 month ago

See him face like dry yam

Abiodun Borisade's profile picture
Abiodun Borisade1 month ago

NDLEA NABS SOCIAL INFLUENCER AND SUSPECTED DRUG KINGPIN KC LUXURY; RECOVERS EXOTIC VEHICLES AT BANANA ISLAND LAGOS

Oluwaseun๐Ÿ’ก$MON's profile picture
Oluwaseun๐Ÿ’ก$MON1 month ago

With time e go blend

Big Eke's profile picture
Big Eke1 month ago

Omo. Nobody go tell am he go return back to default ๐Ÿ˜ญ

Concerned Citizen (Atheist)'s profile picture
Concerned Citizen (Atheist)1 month ago

Before they used to hype the driver, a car won't tip you bro ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜….

ใ€ฝ๏ธ's profile picture
ใ€ฝ๏ธ1 month ago

That Benz beside the car should tell you how life works

GENTร˜ร˜๐Ÿ‘‘'s profile picture
GENTร˜ร˜๐Ÿ‘‘1 month ago

Omo e dry walai

wickspend's profile picture
wickspend1 month ago

E be like say the ginger don run away Na wah!

KAYdalโœŒ๐Ÿพ's profile picture
KAYdalโœŒ๐Ÿพ1 month ago

god abeg wetin be this๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”

เฅ's profile picture
เฅ1 month ago

e no dry..you jus like noise

DAMI's profile picture
DAMI1 month ago

No go find work ๐Ÿ˜‚

Ali's profile picture
Ali1 month ago

Ola of Lagos don collect food from dem dis one mouth

Related Videos